音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
DanDizzy
DanDizzy
表演者
Daniel Darius
Daniel Darius
领唱
Folarinde Falana
Folarinde Falana
说唱
作曲和作词
Daniel Darius
Daniel Darius
词曲作者
Folarinde Falana
Folarinde Falana
词曲作者
制作和工程
Duktorsett
Duktorsett
制作人

歌词

Omo I no like love
But if I fall in love
I go love like Sote Sote Sote Sote Sote Sote
X3
Falz
Sote Dey go need to resuscitate
Sote we Dey try coversate
Everything wey Dey complicate
Sote I go need to accommodate
When she leave my side
I Dey mad
I go begin to perabulate
Sote Dey go ask me whether na jazz
Like say them kidnap me
I con dey scarce
Anytime she tap me
Send me account
Even if she swarve me
E no matter
Dan dizzy
Omo serious wahala for who dey plan love
Get the kind lines wey I no plan cross
To be frank if I love I go like like four
She go sour from spoil
She go kolo from joy
And if e con spoil e go pain like boil
So I dey talk Cupid
So I no sound stupid
Cause if I fall silly
Hot tears just do it
So I Dey lock up
Go club
Cup hoodie
Falz
Omo I no like love
But if I fall in love
I go love like Sote Sote Sote Sote Sote Sote
X3
Dan dizzy
Sote dem go need to resuscitate
Sote I go sure fornicate
I go Dey begin perputate
All my bannies I go allocate
Delete ex contact so that I'll not communicate
If she want my attention
I go stand at ease
I go chop daily debits
I go still Dey shine my teeth
Tears everywhere I no fit love in times like this
Na all these little things Dey make person just die like this
Falz
So before I begin book flight
Make I waka now
Cause if Delilah land
She go get man power
Sote dem fit carrry me go sell my papa house
All my account I can empty in a flash
If she kon go sabi cook it's a smash
Then you go see her they run mad in a flash
Be like say they put my name in calabash
Carry matter enter church we Dey pray we Dey bash
Omo I no like love
But if I fall in love
I go love like Sote Sote Sote Sote Sote Sote
X3
Written by: Daniel Darius, Folarinde Falana
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...