音乐视频

Ofego - E Be She (Official Video)
观看 {artistName} 的 {trackName} 音乐视频

制作

出演艺人
Ofego
Ofego
表演者
Oghenefegor Akpe
Oghenefegor Akpe
表演者
制作和工程
CallieMajik Beats
CallieMajik Beats
制作人

歌词

Ofego O to the F to the E to the G to the O I like her Just the way she be I like her Just the way she be Leave her for me No be you dey follow me date her Leave her for me No be me and you dey pet her I just dey wonder Why people dey ponder For we matter Dem go talk and tire Ehen I like her Just the way she be E be she Wey be the one for me I like her Just the way she be E be she Wey be the one for me You wan quench our fire E be you be liar Free her for me No be me and you dey love her Free her for me You no fit make us over I just dey wonder Why people dey ponder For we matter Dem go talk and tire Ehen I like her Just the way she be E be she Wey be the one for me Ofego O to the F to the E to the G to the O I like her Just the way she be E be she Wey be the one for me I like her Just the way she be E be she Wey be the one for me E be she E be she wey be the one for me
Writer(s): Oghenefegor Akpe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out