歌词
Falope
Uh uh uh uh uh
Alamin ooooo
Hun
Na when I become 18 I no say life be mission
Everyman get is own future ambition
Mama sope omo mhi joor matelewon
Mom am use to this so I no go fit stop
Hope my presence no go spoil my future
Cause I wan get money and I no want to live long
Tobani inu igbe gan lowo wa mo ready Lati wo inu soakaway
Shebi na yahoo I wan do
But mammie loso pe kinlo ka iwe
Abc lonkomi but na btc I wan sabi
Efunmi ni school fees mhi
Mofe fira lapi
Life is a competition is either you win or loose
If you know get money bro I swear them go call you fool
Abi you Dey check am
No go underrate am
I come this not to suffer
I only come to survive
Many people wey dem don die
And I don\'t want to sober
Only thing wey me dey do now
Na to Dey see mama smile
I Dey beg you baba Mimo
Jeki mommy mhi jare omo
So many haters wanna see me fall
But na baba Dey lift me up
Tobani inu igbe gan lowo wa
Mo ready Lati wo inu soakaway
Shebi na yahoo I wan do
But mammie loso pe kinlo ka iwe
Abc lonkomi but na btc I wan sabi
Efunmi ni school fees mhi
Written by: Kamalideen Alameen