制作
出演艺人
E.L
表演者
作曲和作词
Elom Daniel Adablah
词曲作者
Michael Boafo
词曲作者
Tony Boafo
词曲作者
制作和工程
Elom Daniel Adablah
制作人
歌词
Sista Aku
Sista Aku
See your thing naabu
Your body like Banku
You de put me in the mood
(In the mood)
Me de wo b3 Kor Korlebu
(Korlebu)
Me de Wu b3 kor Korlebu
(Korlebu)
Ohemaa you de hot like Lava
My heart ede cot like barber
Make I talk to your mama, anything anything you like just call my number
See the way you de rock that backa
You be my bestie I de love your Matta
Come on girl come on yessa massa
Baby o body n33 enoo naa Kpakpa
Baby girl you de look good, if you no go mind I go love to sample you
Dem boy no go fit to handle you
If you give them the body dem go fumble you
So twinkle twinkle my little star
Make I put you into my Range Rover
You go hear ajei ajei
Kaa fee ma fee
Ajei ajei
E.L babe
Sista Aku
See your thing naabu
Your body like Banku
You de put me in the mood
(In the mood)
Me de wo b3 Kor Korlebu
(Korlebu)
Me de Wu b3 kor Korlebu
(Korlebu)
Sista Aku
See your thing naabu
Your body like Banku
You de put me in the mood
(In the mood)
Me de wo b3 Kor Korlebu
(Korlebu)
Me de Wu b3 kor Korlebu
(Korlebu)
So many times I no even want dey try sef
You see the shawty she be bad o
Gbelemo dem make i see you boogie right there
Make i be your only fan o
Every morning you go see me for your site there
20 gigabytes then my eye clear
www dot official sister Aku
See the boys wey dey hype that girl
The way ein boy dey everybody see nor e say bad
Red devil with a cute baka
Ebe like say you no dey fear God
3ndier make i be you Jesse lingard
She dey chop me like i be some chicken and chips
If i be wing aa where dey my shin guard
Ive got my eyes on you girl you know say you dey my radar
Sista Aku
See your thing naabu
Your body like Banku
You de put me in the mood
(In the mood)
Me de wo b3 Kor Korlebu
(Korlebu)
Me de Wu b3 kor Korlebu
(Korlebu)
Sista Aku
See your thing naabu
Your body like Banku
You de put me in the mood
(In the mood)
Me de wo b3 Kor Korlebu
(Korlebu)
Me de Wu b3 kor Korlebu
(Korlebu)
She de shine like a diamond gon
Gon
Shine like a diamond gon
Gon
Talk to me nice don’t rosh anything you de like I go buy of course
Baby come make we vibe Wosop
Wosop
You too fine no be lie on God
The way you wind make my mind don bost
Make I feel like I high on drug
You such a baddie baby
Bad field drive me crazy
Gb3k3 mi k33 Awurasi
Wu eduani Wei di3 medi
Twinkle twinkle my little star
Make I top your Matta and take over
You go hear ajei ajei
Kaa fee ma fee
Sista Aku
See your thing naabu
Your body like Banku
You de put me in the mood
(In the mood)
Me de wo b3 Kor Korlebu
(Korlebu)
Me de Wu b3 kor Korlebu
(Korlebu)
Sista Aku
See your thing naabu
Your body like Banku
You de put me in the mood
(In the mood)
Me de wo b3 Kor Korlebu
(Korlebu)
Me de Wu b3 kor Korlebu
(Korlebu)
Written by: Elom Daniel Adablah, Michael Boafo, Tony Boafo