制作

出演艺人
Basicz
Basicz
表演者
作曲和作词
Ojogri Raymond
Ojogri Raymond
词曲作者

歌词

INTRO
C’mon c’mon
It’s Basicz!
Waffcity Soulja
like Babalawo 4 your body
Kpamurege!
Make I put am for your body
Kpamurege!
Verse 1
Wetin man never see before?
Girl I already know that you’re a Queen and more…
Girl I’ve been knocking on your door
I want to show you things that you’ve not seen before…
I go show you unspeakable
Like Kukere kukere gawu o!
Ahh uh!
I go put am wotowoto for your body o!
Ahh uh! Ahh uh!
I go ask you say who’s your Daddy o!
Ahh uh!
I go let you know…
Your water don pass garri o!
Ahh uh!
Chorus
Cus I go put am wotowoto for your body o
(UHU! UHU!)
I go put am wotowoto for your body o!
(UHU! UHU!!)
So make I put am wotowoto for your body o!
(UHU! UHU!!)
But nor let them put am wotowoto for your body o!
like Babalawo 4 your body
Kpamurege!
Make I put am for your body
Kpamurege!
Verse 2
It’s the middle of the night
Somebody’s on my neck
Am trying to survive……..
Am trying to reach the height
You 1 con Dey off d light
I still Dey wonder why???….
But wetin man never see b4
The Ghetto where we Dey we Dey see things and more….
And if you say make you involve
Dem Babylon dem fit to show you things and more….
Dem go show you unspeakable
Like Kukere kukere gawu o!
Ahh uh!
Dem go put am wotowoto for your body o!
Ahh uh! Ahh uh!
Dem go ask you say who’s your Daddy o!
Ahh uh!
Dem go let you know…
Your water don pass garri o!
Ahh uh!
Chorus
Cus Dem go put am wotowoto for your body o
(UHU! UHU!)
Dem go put am wotowoto for your body o!
(UHU! UHU!!)
So make I put am wotowoto for your body o!
(UHU! UHU!!)
But nor let them put am wotowoto for your body o!
Written by: Ojogri Raymond
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...