歌词

Yak (Jayswagg is the new problem) Uhn Time is 1:19 Jayswagg let me run my thing Yah Codename Yah Money on my mind and my mind on my money Awan grind, don't need dope boys crushing it for me Na muller dey turn me on butterflies ninu tummy Got the midas touch so talofe wa tan mi Abum a clear picture in dark background Clean boy but dirty money in my account I'm all the way up ima funwum down My way di way di ocha like a wedding gown Yeah, married to the game But mi o fun loruka No be yoruba but I'm on demon time I dey live life, no fit remember wetin happen last night Woke up to 3 girls that I don't even recognize Observation matters God protect me from my friends I can handle my haters Muwa naga higher ka onye nepa n'eligo ladder Abum nwa mmanu mana muwa adilo enye akara Tori mo kana for the dollar Big wahala, you tryna play with my money Go surely disconnect your controller ending your journey Malo fi ilokulo lomi Realize we ain't guys dem go chop your eye Chocolate when I put a bounty on a dummy Kuo paa, udo gba shoe I can be bad mpa and I can be good Locked in my hustle ka anu di locked in a zoo Waiting for my turn k'onye no na atm queue Oga, I just dey look at you This guy I no wan dey holla you Cos I never argue with a fool Pay me by sunrise or thunder go fire you Na afa na nwa na mmuonso achom the mulla Emechigo okada and nleka n'ime onitsha Mna eyizi Gucci before bu okirika Never looseguarding as ezigbo onye olewa Say the boy here now Going down never Awa bi wa te eba They couldn't have done better They still not up to my standard even if them climb ladder They making no cheddah, I making more cheddah Ego ga di longer than river Missisipi Ego mga na eli umu aloba asim mu take it easy Olowo ka obo starboy ka wizzy Obulo ife umuaka aloba onitsha abulo gidi Wan buy house for VGC Their present, my TBT Make it rain at the party Somebody call on PDP I have been killing instrumentals I suppose dey kirikiri Gbamu-gbamu jigi-jigi Awa de re, ani facility Kuo paa, udo gba shoe I can be bad mpa and I can be good Locked in my hustle ka anu di locked in a zoo Waiting for my turn k'onye no na atm queue Oga, I just dey look at you This guy I no wan dey holla you Cos I never argue with a fool Pay me by sunrise or thunder go fire you Kuo paa, udo gba shoe I can be bad mpa and I can be good Locked in my hustle ka anu di locked in a zoo Waiting for my turn k'onye no na atm queue Oga, I just dey look at you This guy I no wan dey holla you Cos I never argue with a fool Pay me by sunrise or thunder go fire you
Writer(s): 0, Raymond Abheke Aboriomoh, Ani Jeremiah Chukwuebuka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out