album cover
Normal
252,765
Music
Normal 由 Spaceship/ Bad Habit/Atlantic Records 于 2023年8月24日 发行,作为专辑“ ”的一部分。I Told Them...
album cover
最热门
过去 7 天
01:05 - 01:10
在过去一周中,Normal 在大约在 1 分 and 5 秒 秒时进入被发现的频率最高
00:00
00:05
00:20
00:35
00:45
00:55
01:00
01:05
01:15
01:55
00:00
02:05

制作

出演艺人
Burna Boy
Burna Boy
声乐
Akerele Samson
Akerele Samson
伴唱
Jay Matthew Olanipekun
Jay Matthew Olanipekun
伴唱
Kwande Bawa
Kwande Bawa
伴唱
Michael Masade Jr.
Michael Masade Jr.
伴唱
Olusola Ogundipo
Olusola Ogundipo
伴唱
Samson “Bishop” Olaniyan
伴唱
Uncle T
Uncle T
伴唱
作曲和作词
Damini Ebunoluwa Ogulu
Damini Ebunoluwa Ogulu
词曲作者
Marco Borrero
Marco Borrero
词曲作者
制作和工程
Gerhard Westphalen
Gerhard Westphalen
母带工程师
Jesse Ray Ernster
Jesse Ray Ernster
混音工程师
Otis Millstone
Otis Millstone
录音工程师
Mag
Mag
制作人
Nicholas Mills
Nicholas Mills
工程师

歌词

[Intro]
Oya shogo logo, omo logo
Lora motto, kólé tomorrow
Naira kobo, owoni koko
I see the future mo loju kokoro
Ayé le cococo, issa joko
And if you blow, jijo poco
Shogo logo, oh, oh, omo logo
Man shogolo
[Chorus]
Toba le gbe mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
A bo ri bí mo ṣe gawu, gawu
I no get many padi
Gyal dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk
E be normal, normal
Omo logo
Normal, normal
Omo logo, logogo
Normal, normal
Wọn wá mi leko
Normal, normal
[Verse 1]
Toba le gbé mi de bẹ
Only the money, gbé mi de bẹ
People dey doubt, say e sure for me ké?
Rich **** before I signed to label
I dey grind from day one 'cause I like to make sense
One, two girls and I want them naked
Monogamy, it's overrated
Need more girls 'cause my brother dey there
And we like to make friends
Once in a year
Try to dey knack somebody girlfriend
Find one sweet one, carry debe
To bá lọ gọ́, wárí meme oh
[Chorus]
Toba le gbé mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
A bo ri bí mo ṣe gawu, gawu
I no get many padi
Gyal dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk
E be normal, normal
Omo logo
Normal, normal
Omo logo, logogo
Normal, normal
Wọn wá mi leko
Normal, normal
Wọn wá mi leko
Normal, normal
Omo logo
Normal, normal
Omo logo, logogo
Normal, normal
Wọn wá mi leko
Normal, normal
[Outro]
Toba lé gbe mi de be, I go follow
Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Marco Borrero
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...