音乐视频

精选于

制作

出演艺人
Spyro
Spyro
表演者
作曲和作词
Diamond Platnumz
Diamond Platnumz
作曲
Teni
Teni
作曲
Oludipe Oluwasanmi David
Oludipe Oluwasanmi David
作曲
Iyanya
Iyanya
作曲
制作和工程
Bash Beats
Bash Beats
制作人

歌词

Spyro!! Bash on the beat Or nor nor nor Eh eh You be the brush I be the paste You be judge and I be case You be treble I be bass Baby gone now are the days That I be searching for a babe You be my shoe, I be the lace All other girls see dem be fake I gat you all of my days Follow me Kajo ma date No mind Wetin dem say o yeah E ma wo awon eleyi They want to come between us baby them go fail Yawa de me I go demonstrate Baby baby baby baby I go dey for you I go dey I go say Sweet potato if you leave me na gobe Mami you no need make up You dey slay Baby baby baby baby I go dey for you I go dey I go say Baby girl my eye dey on you Na you I dey pursue Even if they tell me na taboo Oh yea Baby girl my eye dey on you - on you Na you I dey pursue,pursue Even if they tell me na taboo - taboo No forget say money de for you - for you Baby na you I dey value - value Cos my body de for you - for you I give anything that you wanting ooo E ma wo awon eleyi They want to come between us baby them go fail Yawa dey me I go demonstrate Baby baby baby baby I go dey for you I go dey I go say Sweet potato if you leave me na gobe Mami you no need make up You dey slay Baby baby baby baby I go dey for you I go dey Ema wo awon eleyi
Writer(s): Oluwasanmi Oludipe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out