制作

出演艺人
Kingswag
Kingswag
表演者
作曲和作词
Kingsley Emelike
Kingsley Emelike
词曲作者

歌词

Know me when I am poor
Not when I am rich
No come dey give me
Fake relationship
Fake relationship
Know me when I am poor
Not when I am rich
No come dey give me
Fake relationship
Fake relationship
When sapa been dey blow o
Where everybody dey
Through the heat, through the cold
Where me coming from
When your life on a low
Everybody gbese
Shey you know me before
Oga commot for my face
Nobody dey dey when e dey rough
Poor man no dey see love
Keep going hommy
Tho the road be rough
All the problems
One day e go solve
Keep on doing
Keep on doing
What you love love
Brother one day you buzz
We na fit know, we na fit know tomorrow holds
But in God we trust
A lot of people dem laugh
Dem be doubting
Well man must crawl from the starting
Now we getting paper and we stacking
Many pretenders I see them acting
Like ijebu garri
Yeah we rise
Dem foolish
But dema claim they wise
Bad man see through their disguise
My shoe done big pass their size
Know me when I am poor
Not when I am rich
No come dey give me
Fake relationship
Fake relationship
Know me when I am poor
Not when I am rich
No come dey give me
Fake relationship
Fake relationship
When sapa been dey blow o
Where everybody dey
Through the heat, through the cold
Where me coming from
When your life on a low
Everybody gbese
Shey you know me before
Oga commot for my face
Written by: Kingsley Emelike
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...