album cover
Happy
2,657
非洲节奏
Happy 由 Euphonic Records 于 2023年9月29日 发行,作为专辑“ ”的一部分。Happy - Single
album cover
发行日期2023年9月29日
唱片公司Euphonic Records
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM115

制作

出演艺人
Drae6ix
Drae6ix
表演者
作曲和作词
Justice Clinton Ojo
Justice Clinton Ojo
词曲作者
制作和工程
Yo! X
Yo! X
制作人
Milla Mix
Milla Mix
混音工程师

歌词

As long as I'm getting paid
Everyday issa happy day
K'owo nla wole
K'oluwa ba mi se
And as long as I'm getting mulla
I go dey chop my life
Ma jaiye ori mi to the fullest
Man just wan dey alright ye ye
Ko kan mi
If it's not money ko kan mi
Got my mind on my money
Me I just wan dey happy ye ye
Ko kan mi
If it's not money ko kan aiye
Where my money oga ade
Me I just wan dey happy
So biko please o
Please don't kill my vibe o
Just want to party
Shayo and get high tonight
As you can see
Say my eyes don dey dirty
Just want to faaji
Me I just wan live my life
Oh lord have mercy on me
Say wetin I dey find na the money
Kowo wa mi wale
Kola wa mi ri ye
Oh lord have mercy on me ahh
Wetin I dey find na the money
Baba dakun dabo sowo
Dakun dabo sowo
Ko sola
Money no dey buy happiness
But e dey buy things wey dey make me happy
Overthinking no dey solve problems at all
E no dey solve problem rara
I no fit kill myself o aje
So I let my mind focus on my pay
If no be money talk alaiye
Me I can't hear cause
Ko kan mi
If it's not money ko kan mi
Got my mind on my money
Me I just wan dey happy ye ye
Ko kan mi
If it's not money ko kan aiye
Where my money oga ade
Me I just wan dey happy
So biko please o
Please don't kill my vibe o
Just want to party
Shayo and get high tonight
As you can see
Say my eyes don dey dirty
Just want to faaji
Me I just wan live my life
Written by: Justice Clinton Ojo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...