制作
出演艺人
Blaqbonez
声乐
Dr Dolor
表演者
作曲和作词
Blaqbonez
作曲
Dr Dolor
作曲
制作和工程
VybeO
制作人
歌词
Naso e be naso e be for my area
One man for himself with a boullivan
One bros come dey talk say him be biggie man
Meanwhile me sef I be biggie man
Biggie man biggie man jam biggie man
Pull up in a benz with my boullivan
If he start dey go gbase na just mouth dem dey make
Once the billing dan dey come dem go picky race
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
I don’t have to talk too much
Many doings is a feeling that have come too much
Whu wiiiiii
I don’t have to argue but red bottom for my bae make she touch her toes
Whu wiiiii
Give me designers
Call me your highness
She’s so cold her temperature is minus
Back in the day no **** wanna sign me
Now I’m a typa **** that will probably sign youuu
And your mama too
Lemme remind you don’t need no attitude
I’m big bro dummy ooo please don’t trample on me please don’t try me on some shit is
On bloody on jeez
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
E be price I dey pay
Hello are you dey
Come through to my place make I show you how we play
For here we dey capitalize like capital
Start your own make i back it up (you know)
No be say me come to raise shoulder
Or rob shoulder with your own shoulder
I get real fans way be old soldier way go shake border
Biggie man biggie man jam biggie man
Pull up in a benz with my boullivan
If he start dey go gbase na just mouth dem dey make
Once the billing dan dey come dem go picky race
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
Wan jo wan ja for the ****
………fade off….
Written by: Blaqbonez, Dr Dolor

