制作

出演艺人
Cyber wrld
Cyber wrld
表演者
作曲和作词
EKURE CHUKWUNEKU JOSHUA
EKURE CHUKWUNEKU JOSHUA
词曲作者
制作和工程
Demixx
Demixx
制作人

歌词

Happy new month my fans
God punish anybody when Dey stress you
That bannie when Been fuck up last month
This new month yes we go X you
Ahh yes you that guy when Dey carry shoulder up
This new month yes we go vex you. Yes you that hustle when no let you sleep from 6 to 6 GOD go soon bless you.
Lords as I been Dey say you know say all of my haters suppose craze
Make all their niash Dey open like Ekiti girl wey wear low waist
Show us the way cause you know say who no get car no fit drive crazy
Show us the light when bright pass nepa we done tire to Dey change phase
Yh
We done tire to Dey change phase
We done tire to Dey look waist
We no fit comot our government
So we just suffering they bad ways
Sorry I know I’m diverting
So happy new month to my gees and my ladies
I told y’all this Vns gon be crazy
Bursting big heads on what’s app on a daily.
Written by: EKURE CHUKWUNEKU JOSHUA
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...