album cover
Validation
51
非洲节奏
Validation 由 Ken Erics 于 2023年12月8日 发行,作为专辑“ ”的一部分。A Good Time
album cover
发行日期2023年12月8日
唱片公司Ken Erics
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM100

音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Ken Erics
Ken Erics
表演者
作曲和作词
Ken Erics Ugo
Ken Erics Ugo
词曲作者
Valentine Chukwu
Valentine Chukwu
词曲作者

歌词

Life situation
Life situation
See I don’t need no validation
See I no dey for no competition
If You talk about the dead
Make You talk about the living
If you see me around the street make you know say I no stop believing
See I don’t even know where I’d be right now
So many many stuff wey dey go down
Even when we Dey for the down town oh
See I don’t even know where I’d be right now
Everywhere we go, we dey shut down
My music play for the countdown oh yeah
Back wen dem dey call me a son of a nobody
But right now I be somebody
Right now I dey do my thing
No forget the time wey you say I be bad person
You talk say I dey do bad thing
But right now I be good person
See I don’t even know where I’d be right now
So many many stuff wey dey go down
Even when we dey for the down town oh
See I don’t even know where I’d be right now
Everywhere we go, we dey shut down
My music play for the countdown oh yeah
See I don’t need no validation
See I don’t need no validation
I’m still the same in every condition
See I no force no participation
Back wen dem dey call me a son of a nobody
But right now I be somebody
Right now I dey do my thing
No forget the time wey you say I be bad person
You talk say I dey do bad thing
But right now I be good person
Gwam onye ga abu oyim o
Gwam onye ga abu oyim o
Gwam onye ga abu oyi m o
Kedu onye ga abu oyim o
Kedu onye ga abu oyim o
Kedu onye ga abu oyim o
Written by: Ken Erics Ugo, Valentine Chukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...