制作
出演艺人
Didi Willz
表演者
作曲和作词
Williams Damilola Eunice
作曲
歌词
se you see the feeling wey Dey ooze when you get money ,money it is unexplainable ooo
Yo stiks!drop that beat !!!
Let’s turn it up turn it up turn it up turn it up
Okay!!!
See I care
Everybody know say I care
When you talking money I care
The way my ear go stand you fear oo
I say you go fear
The way e Dey e dey e dey gimme Eargasm
My body go dey sweet me baje
Baje baje baje oooo
na na na
E dey do me na na na
When the money plenty na na na
Sweet life ooooo
O na na na
Pour the money on me na na
I no wan stress ina my life
No time oooo
Se you see the feeling wey Dey ooze when you get money ,money it is unexplainable ooo
Sweet pass sugar plenty plenty honey
Money it is unexplainable ooo
As per say dem talk say
Moti gbe tun tun de tun tun de
I don tey for the game for the game
No evidence salaye salaye
Awon boys ti gbo pe
Dem dey hot tatase tatase
Dem dey sip henessey and Moët
In a room For the aparte aparte oo
Till fade
Written by: Williams Damilola Eunice