精选于
类似歌曲
制作
出演艺人
Pheelz
表演者
Philip Kayode Moses
所有乐器
Miichel
所有乐器
作曲和作词
Philip Kayode Moses
词曲作者
制作和工程
Philip Kayode Moses
制作人
Miichel
制作人
Leandro Hidalgo
混音工程师
歌词
Uh-uh-uhn, uh-uh-uhn
It's Pheelzgood (star-)
Gimme some fire oh, gimme some riddim and blu-'ues (you know)
Gimme that whine wey dey burst my mind, baby girl go lo-'ose
Olomi, ma kala oh (olomi, ma kala oh)
Shey you know na you I choose? (Oh-yeah)
'Cause me I don fall, omo, me I don fall like I got my own booze (oh-ayy)
Baby girl, dutty whine (ehn-eh)
Gimme that (ayy-ayy), kitty cat ('ge-'ge), press rewind (okay)
Your yansh big, oh my baby Caroline (rii)
Hullabaloo (eh), hullabaloo (eh)
You like this? (ehn-ehn), Like that? (ayy-ayy)
Stylish ('ge-'ge), fine whine (okay)
Make a bad man fall in love, fall in love oh-oh
Oh-no-no (no-no)
Me wanna spend my dough-dough (dough-dough)
Dey gimme touch, I'll follow (follow)
My baby girl, kini koko? kini koko?
I no-know (no-know)
Wetin you do me? I don't know (don't know)
Dey gimme touch, I'll follow (follow)
My baby girl, kini koko-ko? kini koko-ko?
I fit to give you last card in my purse
Nobody badder than you, my God
I'll make your life Gucci, make your life Gucci on the long to road
(Dollie), so bad, Angelina Jolie (Jolie)
Your face card never decline ('cline)
Iwo, iwo-iwo l'oleyomi (yomi), l'oleyomi (yomi)
Oh baby, dutty whine (ehn-ehn)
Gimme that (ayy-ayy), kitty cat ('ge-'ge), press rewind (okay)
Your yansh big, oh my baby Caroline
Hullabaloo, hullabaloo (eh)
You like this? (ehn-ehn), Like that? (ayy-ayy)
Stylish ('ge-'ge), fine whine (okay)
Make a bad man fall in love, fall in love oh-oh
Oh-no-no (no-no)
You make me wanna spend my dough-dough (dough-dough)
Dey gimme touch, I'll follow (follow)
My baby girl, kini koko? Kini koko?
I no-know (no-know)
Wetin you do me? I don't know (don't know)
Dey gimme touch, I'll follow (follow)
My baby girl, kini koko-ko? kini koko-ko?
Kilamity, kilamity oh-I, kilamity
Kilamity, my girl, kilamity
Kilamity oh-I
Carry your matter for my head 'till eternity
Eternity oh-i, eternity
Eternity oh-i, eternity
Kilamity oh-i
Carry your matter for my head, baby
Me feels good
(One)
(Rii)
Me feels good
(Riidimahkoolayo)
Writer(s): Philip Kayode Moses
Lyrics powered by www.musixmatch.com