类似歌曲
制作
出演艺人
Ric Hassani
表演者
作曲和作词
Ikechukwu Eric Ahiauzu
词曲作者
制作和工程
EMMANUEL FEMI ADEJOBI PKA NUELBEATZ
制作人
JOKOTOLA TIMILEYIN PKA ENGR TIMMY
制作人
Alex Solano
空间混音工程师
EDWARD KOBINA KOMFO" PKA WILDXYOUTHS
录音工程师
SPARRQ BEATS
录音工程师
Spyritmyx
混音工程师
歌词
Ngozi, where you dey go
If you leave me like this
How I go blow
Ngozi, I dey for you
I need you to know
Dem dey think say na me but how would dey know
Na she dey carry me
Na she dey ginger me
Na she dey fight for me
When I dey down, when I dey ground
Na she dey pray for me
If I no dey for where she dey
Na she dey defend me
Omoge ife mi, she loving me gently
She no dey vex no dey stress, Everything easily
If I dey vex she no dey shout she dey reason with me
She be my gee, she be my queen, she be my family, Wetin again I need
Ngozi, Ngozi no leave me go
Where I for go again if Ngozi wan leave me so
Ngozi, Ngozi no leave me go
Where I for go again if Ngozi wan leave me so
Ngozi, Ngozi
My baby
Omo mi, so ngbo mi
Don't leave me; Josh too funny
Anything I did, baby I'm sorry
I'm a new man now; baby come check me
Gbogbo mo tiwa nsin mo tira Bentley
I'm sorry (I'm sorry), so sorry
Mabinusimi na you dey carry me
Na you dey carry me
Na you dey ginger me
Na, you dey fight for me
When I dey down, when I dey ground
Na you dey pray for me
If I no dey for where you dey
You go dey defend me
Omoge ife mi, she loving me gently
She no dey vex no dey stress, Everything easily
If I dey vex she no dey shout she dey reason with me
She be my gee, she be my queen, she be my family, Wetin again I need
Ngozi, Ngozi no leave me go
Where I for go again if Ngozi wan leave me so
Ngozi Ngozi no leave me go
Where I for go again
If Ngozi wan leave me so
Ngozi
Writer(s): Eric Ahiauzu Pka Ric Hassani
Lyrics powered by www.musixmatch.com