音乐视频
音乐视频
制作
出演艺人
ODUMODUBLVCK
声乐
Decosuave
声乐
Oshow Daviz
伴唱
MikoJazzy
吉他
NSIFIOK
伴唱
作曲和作词
Ojogwu Tochukwu
词曲作者
Oshioke Okogie
词曲作者
Obinna Ndukwe
词曲作者
制作和工程
Oshow Daviz
制作人
Ucee
混音工程师
歌词
[Intro]
Abuja people dey my convoy
Wike and co
ODUMODUBLVCK
Decks (Native)
[Chorus]
Abuja people dey my convoy
Enugu people oya gboso
For Portharcourt, na me dem dey jump on
I'm on vacay, I dey for London
Abuja people dey my convoy
Oganigwe
Enugu people oya gboso
Oganigwe
For Portharcourt, na me dem dey jump on
Oganigwe
I'm on vacay, I dey for London
[Chorus]
Conversation, conversation
Me I no dey follow this your conversation
Abi na observation, observation
Me I too dey obs na observation
Wetin commot for my mouth na my incantation
Wetin make their shake na my own vibration
Motivation, elevation
Make I put am for their body, Deco, why you don start?
[Verse 1]
Hammer boys
Boys
Na we dem Dey call (Yes)
Obi cubana, say na MODU be my choice (Bless)
Deco (Ehn)
I say you don blow (Def)
When I enter eko many keles dey on code
So many Chiomas on my phone
Larry Gaga, where you go? (Where?)
Jowi zaza follow for the people wey dey my phone (Don)
Elumelu omo na you I go buzz (Call)
When e don burst, the bank na where I put my trust
Abobi put am on my God, omo I fall out 'cause e sure
Megawatts
Tender rabbas pamper encounter badman (Badman)
She offer bunda, softly, the pum pum bender (Bender)
I dey with the gang (Sharp)
ODUMODU, you bad
[Chorus]
Abuja people dey my convoy
Enugu people oya gboso
For Portharcourt, na me dem dey jump on
I'm on vacay, I dey for London
Abuja people dey my convoy
Oganigwe
Enugu people oya gboso
Oganigwe
For Portharcourt, na me dem dey jump on
Oganigwe
I'm on vacay, I dey for London
[Chorus]
Conversation, conversation
Me I no dey follow this your conversation
Abi na observation, observation
Me I too dey obs na observation
Wetin commot for my mouth na my incantation
Wetin make their shake na my own vibration
Motivation, elevation
Make I put am for their body, Deco, why you don start?
[Verse 2]
Work hard and play hard, na hin be my mantra
Praaa
Seyi Tinubu style, I work hard then I banter (Yes)
Lux v, Na Egbon wey dey tender
Heavy load, see ikebe, MODU go stand out (Megawatts)
MODU go sign out
Graduation gown o
Big big boys when I hang out (Wike and co)
My kele no need hand out
See pressure, old soldier, I no go tension
[Outro]
Carry am go zone 4, carry am
Everything, coda dollars
Everything, carry am enter Gwarimpa, carry am go zone 1, carry am go Garki, anywhere
E no get where e touch
You gift even branch h medix, h medix
You go even go Yahuza, Millennium Park, based on small, small pikin cruise
Asokoro maitama, Zainab
Everybody malo
Written by: Obinna Ndukwe, Ojogwu Tochukwu, Oshioke Okogie


