音乐视频

A1 PERICO
观看 {artistName} 的 {trackName} 音乐视频

制作

出演艺人
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
演唱
Mizzle
Mizzle
演唱
Nasty C
Nasty C
演唱
作曲和作词
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
词曲作者
JIEYU CHEN
JIEYU CHEN
词曲作者
Ogbemudia E. Aganmwonyi
Ogbemudia E. Aganmwonyi
词曲作者
Anifowoshe Temitayo Michael
Anifowoshe Temitayo Michael
词曲作者
Nsikayesizwe David Junior Ngcobo
Nsikayesizwe David Junior Ngcobo
词曲作者
制作和工程
BUCI BUCI
BUCI BUCI
制作人
Spykida
Spykida
制作人
UCEE
UCEE
混音工程师

歌词

Yeah Blvcksheep forever, blvcksheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters GE Records, you get me? Odumodublvck Shayo dey position (ah) Make we dey go down (praa) (Spyy) Come on, oi A1 Perico, comot body oh Disappear like I'm Derico (Derico, Derico) Ayy, who no go, no know (know) Take them to school oh Then polish them with Ugo C. Ugo (ayy), Ugo C. Ugo (ayy) Ayy, A1 Perico, comot body oh Disappear like I'm Derico (Derico) Ayy, who no go, no know Take them to school oh Then polish them with Ugo C. Ugo, Ugo C. Ugo Yeah, I dey bank on men, that was then (yes) When dem ah press my neck, seize my pen, hold my beer (thanks) Now, I dey dine with them Men are tense, some dey ment (craze) Dem ah reason my rise on a daily Fuck that, who dey pay me? Where my money? Keep your story on a high key, Billie Eilish (blown) I go net, Icardi, bros, if you play, Rikishi (Lord) Joey lit, I'm knee deep, oh I am in it, okay Comot grenade with bazooka I dey their doormat, Sambisa I need to flip the coke for my dealer Make e cause no cause quanter Jagaban must plan A1 Perico, comot body oh (pow) Disappear like I'm Derico, Derico (prrr-aa) Who no go, no know (okay) Take them to school oh Then polish them with Ugo C. Ugo ('Modu abeg), Ugo C. Ugo (Mizzle) Kata', katapot for my hand (fire) Enemies for my sight (why?) Why they still wanna try me? (Try me) I cannot understand (shoot) 'Modu, wetin be plan? (Well) Na today they go learn (yes) Why they still wanna try me? (Ah) I cannot understand ('stand) Police and soldier man (police and soldier, police and soldier) Everyday militant Blvcksheep forever, blvcksheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters GE Records, you get me? Odumodublvck Police and soldier man (Native) Police and soldier man (police and soldier) Everyday militant (ohh) Still have to come shut niggas up 'cause they think they know what they see through a lens (yeah) Bug spray for these roaches and rats, come see for yourself, I got cheese to defend And if anyone tries going 0 to a 100 Fuck him up before he reaches a 10 They know I'm trouble (pow) But, I keep so calm, I'm reeking of zen I'm like "bro, don't need another body" I, made him feel like he's speaking to Tems Said "I'm sober and cleansing my body" but, now I'm high and I'm geeking again I'm outside on a weekend again Freaky hoes dem leaching again Leaking again, peeping the Benz (ehn) I don't want her so, I'm breaching her friend (ah), ahh Getting this money is tough but it's easy to spend (Ebuka) They don't believe I'm the goat but we'll see in the end You asked me to spit now, I'm leaking the phlegm (ayy) You woke up a demon again and again (poom-poom-poom) I dey come back now, omo, pompi swag (bow) Omori na my shooter Focus the lens, then vomit am (grrt) Sniper, one shot, no jonze Old soldier go flog this Gen-Z squad (praa) Put up with it or keep am (ayy, ayy-yy) You know the P, we too bad Na their kele dey blow my phone Mizzle true pass Shayo dey position ('tion) Make e dey go down (down) Bani dey hold man (man) Make we dey go kpansh (yeah) This na coup d'état Now, they calling me oba Invest in Mizzle Stocks (toom-toom-toom) Nobody go tell you, make you no gock Perico (bow), comot body oh (grrt) Disappear like I'm Derico (Derico, your body go tell you) Ayy, who no go, no know (know) Take them to school oh Then polish them with Ugo C. Ugo (ayy), Ugo C. Ugo (ayy) Ayy, A1 Perico (ayy), comot body oh I go disappear like I'm Derico (Derico) Ayy, who no go, no know (ayy) Take them to school oh Then polish them with Ugo C. Ugo (ayy-'yy), Ugo C. Ugo (Mtcheew, omo, the rice finish)
Writer(s): Nsikayezwe David Junior Ngcobo, Ogbemudia Emmanuel Aganmwonyi, Jieyu Chen, Temitayo Michael Anifowoshe, Tochukwu Ojogwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out