制作

作曲和作词
Taye Samuel Osundina
Taye Samuel Osundina
词曲作者

歌词

African Bully!!
Bad man sugar! Ah oh
You know that
Tell your fellas say mey dem no bother
I hope you know that
I'm the African slaughter
I stand strong, I no fit bole
Awa omo oni le
We go dey ball
N spend for the weekend
Hm hm
Spend on em, spend on em wicked
I mean dem big bad booties on my bed
Grinding and doing my ise
I know I go cash out well well
Wa wo bo shey n bo she
Boy you a bad man living in this 9ja wey no gree send nobody
Hey!
I no fit loose respect
Put a ring on my fucking name
Name name
Out the way
Clearly, I no be omode
Hey, heesss
Out the way
I owe dem cause dey screaming my name
Hey!! (ahhhh)
Can't debate
I owe dem cause dey screaming my–
Shey you wan see the bigger me ooo
No dey look down baby look at me ooo
Give dem honey, I dey sting like bee oo
Won wami cause I too sabi ooo
Shey you know who I be ooo
Shakurrr bad man 2pac ni ooo
We go cashout I go pay my bill ooo
Dem lock door but I get the key ooo
Nibo you can never get close
I've been burning on my ten toes
Shut your mouth and no dey put nose
How we dey run am tell me who knows
Who knows give am two rose
The phake highs and the true lows
This is the fucking life that you chose
Bring it back and give me two dose
Bad man good I go hammer
You can play but me want no drama
She got the eyes, thank your mama
The mayor nice I go give you bama
Wan bi o Tola
Hmm shey o normal? (Normal!!)
You dey whine me brother
Oni mio gbon o o o o o
O ri bo shen whine mi
Shey be na you wise pass
Bad man sugar! (Bad man sugar!!) Ah oh
You know that (I know you know that)
Tell your fellas say mey dem no bother
I hope you know that (I know you know that)
I'm the African slaughter (African slaughter)
I stand strong, I no fit bole (no fit bole)
Awa omo oni le
We go dey ball!!
Hm hm
Spend on em, spend on em wicked
I mean dem big bad booties on my bed
Grinding and doing my ise
I know I go cash out well well
Wa wo bo shey n bo she
Boy you a bad man living in this 9ja wey no gree send nobody
Hey!
I no fit loose respect
Put a ring on my fucking name
Name name
Out the way
Clearly, I no be omode
Hey, heesss
Out the way
I owe dem cause dey screaming my name
Hey!! (ahhhh)
Can't debate
I owe dem cause dey screaming my–
Written by: Taye Samuel Osundina
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...