album cover
Roots
98
UK Hip-Hop
Roots 由 Kwata Music Inc 于 2024年1月1日 发行,作为专辑“New Era - EP”的一部分。
album cover
发行日期2024年1月1日
唱片公司Kwata Music Inc
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

制作

出演艺人
Mic Monsta
Mic Monsta
表演者
Mihney
Mihney
表演者
作曲和作词
Molua Alous Mosima
Molua Alous Mosima
词曲作者
Nji Bihmimihney Nelly
Nji Bihmimihney Nelly
词曲作者
Pazzo Sangtum
Pazzo Sangtum
编曲

歌词

Roots
Chorus
Step on scene i’m breaking the rules and living the way I know
Chop wipe ma mop and minding my business talk on the things I know
Cz i know my roots
We all know over don na mbut
I di train my foot but when I score them d hail my boots

Verse 1: Mihney
So many times them don try fo write me off
but i hold ma own arm board
I be don Make ma name and then I carve am fo stone
Run the streets like na skateboard
I be na over sabi cz I know who I be
And I be all d things wey I talk sey I be
If e vex u go die as u make bed u lie
sey mihney be the Queen I ask them where is the lie ?
Counting my profits when I Handling business
minding my business when I’m Flying in business
Na ma IG profile be this girls them their reference
They all know for their mind sey na me be the baddest
back to the roots
seed don di shoot
Now dem di book
Pot fo stove cz I always di cook
Now the growth be evident and them no fit pollute
Chorus
Step on scene i’m breaking the rules and living the way I know
Chop wipe ma mop and minding my business talk on the things I know
Cz i know my roots
We all know over don na mbut
I di train my foot but when I score them d hail my boots
Step on scene i’m breaking the rules and living the way I know
Chop wipe ma mop and minding my business talk on the things I know
Cz i know my roots
We all know over don na mbut
I di train my foot but when I score them d hail my boots
Verse 2: Mic Monsta
I Better move slow
Than move in reverse
Me I just stay on my quest
Be on my best
No time to rehearse
I still be the one they request
Still be the one they listen
when their sense short
The one that be calling the shots
Passport size when I come for that head shot
Enjoy sika life over short
Some of them underrate
But street celebrate
Ma skills no be one for debate
Na for gather ten big trucks for ma head start
Di run just for show say I’ve been heavy weight
Still Kalay Kwait
Katika for this tin
All side ma fans them di spin
And I don’t even slack
Never been wack
I don’t even know how to lack
Chorus
Step on scene i’m breaking the rules and living the way I know
Chop wipe ma mop and minding my business talk on the things I know
Cz i know my roots
We all know over don na mbut
I di train my foot but when I score them d hail my boots
Step on scene i’m breaking the rules and living the way I know
Chop wipe ma mop and minding my business talk on the things I know
Cz i know my roots
We all know over don na mbut
I di train my foot but when I score them d hail my boots
Written by: Molua Alous Mosima, Nji Bihmimihney Nelly
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...