制作

出演艺人
Indriza
Indriza
表演者
作曲和作词
Akinyemi idris Ayomide
Akinyemi idris Ayomide
词曲作者
制作和工程
FBeatz
FBeatz
制作人

歌词

Wait
No go dey
Say say say say
Say say say say
Indriza
Wahala
Fbeatz
Father Abraham
had many son
Everybody
gat their own mission
To start hustle
no need permission
If he don cast
enter new dimension
Some don collect,some still dey bomb
You go dey sleep,while some don dey ball
Some use Evian
some call on God
Some don cold,while some still dey hot
Maria wey we know no dey puff
They pass am give am
she con dey cough
Cynthia say she one roll with us
I know Wetin her bobby dey cause
Father Abraham
come and save your son
Wait wait
Be like say we go need baptize am
For big ocean
Say say say
Father Abraham o
Come and save your Son
Come and save this boy
You puff enter Pluto
No transportation
No transportation
If he don leak then he don burst
You know Wetin you don cause
The matter they no fit go court
If them vex make they go court
Giver don lack begger don wise
Hustle don hard dollar con rise
Father Abraham
come and save your son
Come and save your son
Be like say we go need baptize am
For big ocean
For big ocean
Father Abraham o
Come and save your Son
Come and save this boy
You puff enter Pluto
No transportation
No transportation
If he don leak then he don burst
You know Wetin you don cause
The matter they no fit go court
If them vex make they go court
If he don leak then he don burst
You know Wetin you don cause
The matter they no fit go court
If them vex make they go court
Father Abraham o
Come and save your Son
Come and save this boy
You puff enter Pluto
No transportation
No transportation
Written by: Akinyemi idris Ayomide
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...