音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Ugochi Lydia Onuoha t/as Guchi
Ugochi Lydia Onuoha t/as Guchi
表演者
Oladokun Abimbola Elijah t/as Bayanni
Oladokun Abimbola Elijah t/as Bayanni
混音师
作曲和作词
Guchi
Guchi
词曲作者
Bayanni
Bayanni
词曲作者
Akujobi Chimezie Elvis
Akujobi Chimezie Elvis
词曲作者
制作和工程
Anikwenze Echezona Valentine t/as Chech
Anikwenze Echezona Valentine t/as Chech
制作人
Timi Jay
Timi Jay
混音工程师

歌词

Ched
Bayanni
Gucci, ay (wey)
Mm, living my life, I no pretend (oh, no-no)
Everything I do na for the best (everything I do na for the best, oh)
I no fit overthink, oh (me, I no like stress)
Steady on my speed, oh (dem no fit catch me)
Decimal
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
And I'm feeling good tonight (good tonight)
Let's catch up with the cruise tonight (tonight)
Leave everything you dey do tonight (do tonight)
Just come get in the mood tonight (yeah)
Me, I wan' flex, me, I wan' enjoy
Eeny-miny-mo, all my energy plenty sha (for the Lord's sake)
I'm going on top
Make nobody come dey use my head dey kpa
I no dey wrong nobody
Na why I no dey worry (no, no)
Na God wey fit judge me (oh, no, no)
Decimal
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
I'm feeling good tonight (good tonight)
Let's catch up with the cruise tonight (tonight)
Leave everything you dey do tonight (do tonight)
Just come get in the mood tonight
Timi Jay on the track
Chech-da-producer
Decimal
Check my point, e dey personal
Idan ní mi, má lọ bẹ sí wá
Uh, from London to Argentina
Pull up in a Rolls, but we leave in a Bentley now
Written by: Akujobi Chimezie Elvis, Oladokun Abimbola Elijah, Oladokun Abimbola Elijah t/as Bayanni, Prosper Udo, Ugochi Lydia Onuoha t/as Guchi, Valentine Anikwenze
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...