制作
出演艺人
Godiratty
表演者
作曲和作词
Ayeni Godwin Ogirima
词曲作者
歌词
Where you..
See make I tell you eh
For this hustle ehn
No let anybody sideline you ooo
No let anybody put you for one side
No let anybody overshadow you
No let anybody bench you
No gree for anybody
Oloyin
Hook
Am a popular loner (Loner)
And sometimes I feel sober (Sober)
In my headquarter or my zonal (Zonal)
I only talk to my Jehovah
I use to have friends
But they turned me down (me down)
Them no gree to dey share update (Update)
While my brother na Father Christmas
Na only am know wetin him face
I don dey see many things wey my papa self no fit see.
Shey dada dey collect receipt
Cos this street dey forget quick quick (ohhooo)
Na why I dey my dey cos am a popular loner
Emi lion bi baddy osha
Cut you off if the matter no sharp (hmmm)
Once beaten twice shy ayi
Wetin I dey sing na story line ayi
Four years and e Dey du
Wetin e Dey do
Men is it true
Now am back like I never left
Am still a popular loner Shey you get
Inside and am still keeping it hundred
Emi Akorin oba Walayi wonbe
Am a popular loner (Loner)
And sometimes I feel sober (Sober)
In my headquarter or my zonal (Zonal)
I only talk to my Jehovah
I use to have friends
But they turned me down (me down)
Them no gree to dey share update (Update)
While my brother na Father Christmas
Na only am know wetin him face
Na me be the ebira boy wey dey sing song
Omo no long talk
Guguru na popcorn
Say the matter no go sweet gan
If I no buy lambo build house for London
Lamborghini boy
I saw it in my dream that’s my first toy
So the grind don’t stop
I be gunners for life na why I dey top (Hmmm)
Ewana vozi jesu (jesu)
Seve du weyi ma shayi tura (shayi tura o)
Ewana vozi jesu (jesu)
Seve du weyi ma shayi tura (shayi tura o)
Omemeyani du hayau nini noze eva
Omemeyani du hayau nini noze eva (hmmmm)
Areni vana kikureka kekereke tinehi
Ete asu nyeun nyeun nyeun ome hiate yho (hmmm)
Am a popular loner (Loner)
And sometimes I feel sober (Sober)
In my headquarter or my zonal (Zonal)
I only talk to my Jehovah
I use to have friends
But they turned me down (me down)
Them no gree to dey share update (Update)
While my brother na Father Christmas
Na only am know wetin him face
Am a popular
I say am a popular
Am a popular
Am a popular loner
Am a popular loner
Am a popular loner yaayy
Written by: Ayeni Godwin Ogirima