歌词
Para Re para Re Han Han Han
(Akano kano)
They call me NATIGO Han
NTC gangan o
It’s your boi SAUCEKID aye aye oo
(Akano Kano)
Brother I get many people Wey don promise me
Wey dem no fulfill
Person Wey Dey give you one day he go leave you
(Hen)
Shey nah person Wey teach you
(Han han)
Nah hin go Dey remember you
(Han)
Brother nah person Wey no get money
Go dey, dey shameful han han han
(Han han han)
I no dey jam talk
I no dey long cap
Nah money I dey find ooo
Won ran mi wa school but I no dey go class
It’s a pity I don dey looseguard o
Mummy I’m sorry omo yin tin fa loud
ASÍKÓ tin lo I need to check my timing
Pass me the filter he no concern me
(Han han han, han han han!)
I tell them say I wan do music
Them say make I finish school ah ahn
After two years make I con dey sing
Shey you no reason am too!!
(Shey you no reason am to!)
E jhoor mi Ko me sef I wan see Lîl Durk
Make the boy blow! From freestyle
Tin ba lowo no be lucky
No dey tell me say I too small for money
(Han han han han han han)
Person Wey don die no fit talk o
(Not fit talk o ooo)
And if you dey alive dey thank God o
I dey pray make you live long o
(Make you live long o)
Many years I no dey with my papa
Only mama the boy Dey chase the raba
Make all my brothers no suffer
(Han han haaaaan)
Make dem no suffer
(Han han)
I no dey jam talk
I no dey long cap
Nah money I dey find ooo
(Findi o)
Won ran mi wa school but I no dey go class
It’s a pity I don dey looseguard o
Mummy I’m sorry omo yin tin fa loud
ASÍKÓ tin lo I need to check my timing
Pass me the filter he no concern me
(Han han han, han han han!)
Ye!
If that should be the case to levitate
Don’t relegate
A o le sise lenu gate
Tell my brothers we don Dey hustle
He don Dey tey
He don Dey tey
Oh my God!
I pray for the money
So, I hustle for the money
Tell my mummy
I can never be the boy
Wey Dey dulling
(Wey Dey dulling!)
Tell them say I don Dey come up
Tell them say I don Dey come up
Aigh Ko mo we
Ko ka we
(Ko mo we o)
Ko feso Jaiye
O de rale
Se n gbo mi?
Ejhoor mi Ko egbon mi?
(Egbon mi ahn ahn)
This life Wey we Dey
Shey you don Dey para
(Don Dey para!!)
Everyday I hustle for the money
No more jara
(No more jara!!)
Won Lawon FE mu mi le
Aje I’m not Okola kolaaa
(Aje I’m not Okola!!)
I no dey jam talk
I no dey long cap
Nah money I dey find ooo
Won ran mi wa school but I no dey go class
It’s a pity I don dey looseguard o
Mummy I’m sorry omo yin tin fa loud
ASÍKÓ tin lo I need to check my timing
Pass me the filter he no concern me
(Han han han, han han han!)
Yo!! Bruh
We need to upload this sh**t Niggle
(We need to upload this sh**t Niggle)
By Natigo & Saucekid
Written by: Dolapo Kayode