制作
出演艺人
SWAGGO MAYANA
表演者
作曲和作词
Ocheme Jonathan
词曲作者
歌词
See
Now 2-4-7 on my grind
I Dey hustle tight
Make I make this money and make my mama proud
And to all this guys way Dey shishi
Biko coordinate
Cause this boy is back
And this **** wan Dey cooperate
For this street way I come dem no fit check me
Cause me I know where I am from
And where I am going to
Too many stars for my front
I must be one
See lord e no go bad
If this
Pikin Dey move with 4 legs
So why dem wan Dey hate on our progress
When anytime we pass
E be like we too dress
And to all this girls that said No
I said thank you
Cause nah you Dey give me inspiration
Way I Dey use to make my new move
To all my guys way Dey sleep
Ogbeni Ji
Pick your phone make you hustle
You must pay your bills
Cause it’s all man for himself
Shey naso we hear
Even for the street
Nah all Mallam’s with him kettle
Now gone are the days
Monkey work baboon chop
For this street we dey
Nah who work nahim Dey chop
So keep your hustle real
Make we go bubble at the end
Cause we don pay our dues
And no blood was involved
Too many success stories
When I go hear my own
Me way don tire to Dey view watin person post
Cause my mama Dey one side
She Dey wait
So I go make am proud
So people go collect
Now even if dem looseguard me
I no relent
Cause God Dey my back
And mama Dey my front
So I must make things right
Or I live to regret
See I no come this life come Dey borrow from my friends
So now as I Dey hustle
I Dey see cash
Make I fit to ball when I feel like
Small cash for aza
Me I still carry come
So if you wan Dey check seeee
Grace will surely work for you
(And grace go work for you)
Grace will surely work for you
(Ohh E go work for you)
Grace will surely work for you
(And the thing E go work for you)
Grace will surely work for you
( Grace way go work for you)
Oore-ófė ma śiśė
Na so i dey the street dey hustle
I keep on trying
I keep trying make i bubble oo
Dem no dey see me
No dey send me oo
None of dem
Dem know say i go make am ooo
I keep on vibing all day..
I keep on vibing all day..
Keep on making music
And anytime when i come in the studio
Everything na Banger
I swear shey you know
I just dey hustle
Me I no dey rush
I no dey rush
Is all about the process and am moving..
I just dey hustle
Me i no dey rush..
Life say na turn by turn
And am moving slow
I no dey rush
I no dey rush..
I no dey ru..sh ooo
I no dey ru..sh ooo
Say e go work for meee (GRACE)
From One Nicker
Two Nicker
Three Nicker
Five Nicker
Boys don dey Ball
How dem feel like woooo
Written by: Ocheme Jonathan

