音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
DJ Foxy
DJ Foxy
表演者
作曲和作词
Myspro
Myspro
词曲作者
制作和工程
Lahlah
Lahlah
制作人

歌词

Baba fela
Fighter
Soldier
Animal come supersede
Animal come wear Agbada
Animal go kukusebo
Omo gbe wa
Shine on
Inna mi shining star
Look at you ah
This kind love wey you give
Make e bad man won kolo ooh
And I've been laying laying 2 the right part
To say I want ham
But you know the scope
Omo but you know the scope
She Be my controller
Motorola
Na container
Fibadi jo
My Angelina
My cylinder
I Dey feel am
I Dey feel am aaah
She Be my controller
Motorola
Na container
Fibadi jo
My Angelina
Any money wey I make na for me and you
No cheater
Oooh ooh ooh
Let get it on
Is party ooh
Let make it roar ooh
Ooh oooh oooh
Baba fela
Fighter
Soldier
Animal come supersede
Animal come wear Agbadaa
Animal go kukusebo
Count your blessings
Leave the rest
Have been searching for
Looking looking
Nobody like you my baby
I Dey wonder aaah
Girl I Dey wonder
Na person pikin fine like two people
She Be my controller
Motorola
Na container
Fibadi jo
My Angelina
My cylinder
I Dey feel am
I Dey feel am aaah
She Be my controller
Motorola
Na container
Fibadi jo
My Angelina
Any money
Wey I make na for me and you
No cheater
Oooh ooh ooh
Let get it on
Is party ooh
Let make it roar ooh
Ooh oooh oooh
Let get it on
Is party ooh
Let make it roar ooh
Ooh oooh oooh
Written by: Lucky Myspro
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...