制作

出演艺人
Timi Dakolo
Timi Dakolo
表演者
作曲和作词
Timi Dakolo
Timi Dakolo
词曲作者
制作和工程
阿夜
阿夜
制作人

歌词

[Chorus]
As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow, blow, blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life been slow, slow, slow
[Verse 1]
My papa tell me say for life oh
Money fit to change a man oh
So when you get am, Make you humble oh
So you no go lose your way
T-baby
Put am for your mind oh
Say this life na circle
You no fit run am alone
[Chorus]
As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow, blow, blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life been slow, slow, slow
[Chorus]
As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow, blow, blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life been slow, slow, slow
[Verse 2]
Oga, take am easy oh, bio bio bio
Oh remember, life na turn by turn iyo yo yo
When e reach your turn
Try make sure you show some love
'Cause you no go know
Tori fit change when tomorrow show
T-baby
Nothing dey this life you know
Do good oh while you can oh
And make e start from yard ohhh, oh-oh
[Chorus]
As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow, blow, blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life been slow, slow, slow
[Chorus]
As you dey go so
No forget home oh
No forget area
When you don blow, blow, blow
As you dey go so
No forget home oh
People wey dey there
When life been slow, slow, slow
Written by: Timi Dakolo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...