音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Shakur
Shakur
表演者
作曲和作词
Patrick Agere
Patrick Agere
词曲作者
制作和工程
KraneBeats
KraneBeats
制作人

歌词

YEAH! HUH!
I no come find love for lagos
Omo! Omo!
Real life mehn guy
I no come find love for lagos
Police men want to take us
Ah see
Lekki girls just dey fake us
Make up
AI God!
Now government sef wan dey play us
Na too many things wey dey make me vex
I dey parra gon!
Soft life I don’t want no stress
But I’m trapping all day
trapping all night
No brakes i’m chasing this cash
Slim waist with a very big ass
When she pump am, everybody Hmmm!
When she drop am
Everywhere blast
But for here the matter na cast ai
I cannot explain the feeling i feel inside
My phone just beeped up
when i picked up
Plug say en dey my side
Huh!
Know for lasgidi hustle man must dey alright
Trapping for days, trapping for years
No come dey look my size
My guy…
Huh!
Now it’s amazing
How nothing really amaze me
being broke man that’s double the energy
Style too clean
Straight from factory
Mans on the road I ain’t looking for love
Drop the pants down make our body involve
Killing her slow like the Hennessy does
If we trap together calling you blood
Written by: Patrick Agere
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...