音乐视频
音乐视频
制作
出演艺人
PRESSPLAY SMG
表演者
Swayvee
表演者
Yarden
领唱
作曲和作词
blessed jordan okereke
词曲作者
Ezekiel Georgewill
词曲作者
制作和工程
Playlist
制作人
歌词
Spiritual
I no know wetin this girl dey do me
Cause anytime she come around e dey cool my body
She do things wey nobody do for me
I for like believe you show me say you go do me corny
I no know how I take fall for you
After everything you do
I no know how I take fall for you
After everything you do
Only you sweet, only you poison, only you miss and master
Only you blow my mind
The same you off my fan
Only you sweet, only you poison, only you mix and master
Only you blow my mind
The same you off my fan
50 50 when she split it up, open it wide like a keeper post
I no dey waste time I dey read her post, but I no dey post (I no dey post)
50 50 when she split it up, open it up like a keeper post

Written by: Ezekiel Georgewill, blessed jordan okereke