歌词
I must make it I no go gree
Ohhhh
Miracle must follow me I no go gree
Oh yess
I no go gree oh, I no go gree oh yess
I no go gree, I no go gree
Miracle must follow me
My IP is on ghost mode with them oloshi
If you give me love, I go give you love
Water no getti enemies
That’s why I no Dey bother ehhh
God Dey for my matter ehhh
Maga pay me Oga pay me
Hustle everyday everyday on a daily
No Dey tell me no Dey tell me different stories me I say me I no gree
God can bless me bless you, bless me, bless you kpa
Them go hear am feel am we don make am sha
I must make it I no go gree
Ohhhh
Miracle must follow me I no go gree
Oh yess
I no go gree oh, I no go gree oh yess
I no go gree, I no go gree
I must make it I no go gree
Ohhhh
Miracle must follow me I no go gree
Oh yess
I no go gree oh, I no go gree oh yess
I no go gree, I no go gree
Nothing wey God no fit go fit do, I go make it
Body no be firewood I no go gree
This year na my year every year our year
Thank God for another year
That’s why I no Dey bother ehhh, God Dey for my matter ehhh
Maga pay me oga pay me
Hustle everyday everyday on a daily
No Dey tell me, no Dey tell me different stories me I say me I no gree
I must make it I no go gree
Ohhhh
Miracle must follow me I no go gree
Oh yess
I no go gree oh, I no go gree oh yess
I no go gree, I no go gree
I must make it I no go gree
Ohhhh
Miracle must follow me I no go gree
Oh yess
I no go gree oh, I no go gree oh yess
I no go gree, I no go gree
Written by: Ftarget