制作

出演艺人
Wonda
Wonda
表演者
作曲和作词
Fejiro Blessed Edewor
Fejiro Blessed Edewor
作曲
制作和工程
SliQue
SliQue
制作人
Authentic Mix
Authentic Mix
混音工程师

歌词

Came from nothing
Now I’m up to something
Dem no believe me
When I no get nothing
If e no be God o
Wey e dey help me
All of them for laugh me
Ee ee ee ee ee ee ee x3
No gree for nobody
Ee ee ee ee ee ee ee x3
No gree for nobody
(Yeah)
No gree for nobody
Use pidgin if you no fit use English
Make sure you get your money
Make dem no go see you finish
You only live once yolo
Nobody go fit know tomorrow
Make sure say you live your life
No go dey jonze
No go put nose
For wetin no concern you
Use your head oh
Wanyo wanyo
No go slor go
No go lose God oh
Use your head o
Ee ee ee ee ee ee ee x3
No gree for nobody
Ee ee ee ee ee ee ee x3
No gree for nobody
When you down on the low low oh
Nobody go call your phone
Anywhere when the money go
That be where dem go follow go
Make you no go dey zuzu
No go think say them love you
Anytime when you get up
Dem go start show you fake love
Ee ee ee ee ee ee ee x3
No gree for nobody
Ee ee ee ee ee ee ee x3
No gree for nobody
Wonda chant
Written by: Fejiro Blessed Edewor
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...