音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Nyeski Great
Nyeski Great
表演者
作曲和作词
Okerevwodjae Nyerhovwo Great
Okerevwodjae Nyerhovwo Great
词曲作者
制作和工程
Exe
Exe
制作人

歌词

Cute butterfly man healer
Got a man tipsy no liquor
You bad I can’t lie
Reason other girls dem wan be ya
Woah (Woah)
You sum medicine
Sweetest soul
I don’t know
What you do to me
It’s outta control
Get untop of me
Ride me cray
You fi keep me company
Give me all
Take everything personal
You looking like the girl I like watch out for
Wetin dey today
I’m a bad boy and I’m here to play not to stay
Naira dey, dollar dey
Omo kiloson
No fit shalaye
Wetin dey today
I’m a bad boy and I’m here to play not to stay
Naira dey, dollar dey
Omo kiloson
No fit shalaye
Body smooth Like lotion
Move a lil slow shawty
Make me go nuts
Go wild, sometimes I smile eh
Did I tell you that I ever wanna be alone
Good vibes more money always in my zone
If this verse for you would you sing along
Till you tire
Thank you
Don’t mention, young alhaji
High on life we go faji
Life of the party
If you jonze me
I No go Judge you
All around town
Ask about me
Your concern, my assignment
No dey doubt me
Move to the rhythm and vibes tonight
Get on your knees we collide tonight
Life gon move a lil fast tonight eh
Wetin dey today
I’m a bad boy and I’m here to play not to stay
Naira dey, dollar dey
Omo kiloson
No fit shalaye
Wetin dey today
I’m a bad boy and I’m here to play
Not to stay
Naira dey, dollar dey
Omo kiloson
No fit shalaye
Wetin dey today
I’m a bad boy
Omo kiloson
No fit shalaye
Written by: Okerevwodjae Nyerhovwo Great
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...