歌词

Yo, Naughty Bwoy, you make ready? Yeah! You never know seh Shatta Wale, my beverage no be juicy, no You never know seh I be the man wey them put for the cage like Daniel I be like garri I no dey do advert When you diss me We no go cool tempers We go tell you Here, we no do concerts Onyɛ gbemi toto waa Here we dey Ngleshi Ga Mantsɛ Alo maya Ayigbe makɛ bakɛ na da kolo Things them dey do to me, the government no dey follow When I strike, when I talk, them go say I be the trouble Go ask Shatta Capo, me, I no dey watch Numo Ha, when I bore, ha, when I talk Ha, I want war, ha, I want call God, what the fuck! Ha, I want blood, ha, I want blood Ha, I want blood, oh Ha, when I bore, ha, when I talk Ha, I want war, ha, I want call God, what the fuck! Ha, I want blood, ha, I want blood Ha, I want blood, oh Gangster mode, I switch am, no be camera The discipline for my DM, e no be cholera For this Ghana here, make Mahama Akuffo, Bawumia come rule, them go still talk bullshit Hey, Andy Dosty, what you dey figure? Tell your daughter, I said, "Fuck your figure" She go glow, she go 'leddy', she go turn bigger She go see say him no get sense, my nigga Another heat, sally man Ototo googa Akɛ bo wɔ tomɔ ashawo yɛɛ sooga If I wan' reply, I go take that energy do music Fuck your talk Ha, when I bore, ha, when I talk Ha, I want war, ha, I want call God, what the fuck! Ha, I want blood, ha, I want blood Ha, I want blood, oh Ha, when I bore, ha, when I talk Ha, I want war, ha, I want call God, what the fuck! Ha, I want blood, ha, I want blood Ha, I want blood, oh Some things no dey make sense So, you no dey see e be me wey them diss first? You never know Shatta Wale dey give stress? Hope say your family, they see your foolishness Me, I be toxic When it come to this thing, I be fuckin' Andy Dosty, tell you mother enyaa esɔɔ mi Akwasi Aboagye, your family, onyaa esɔɔ mi If you no understand, boo, onyaa esɔɔ mi Hey, sally man Because your pussy big like roundabout So, every day, you dey run your mouth Look your face for mirror Him look like matamata turtle For your life, I go be your nightmare I dey pray make you sick, make your eye clear The whole Ghana go see, I swear I know what them dey try do What they just dey try do be say Make they talk make I come beat somebody The IGP go come and say, "Arrest him" And that kind of shit But I grow pass that, I get money pass that E be foolish life
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah, Kester Ashong Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out