制作
作曲和作词
Adeyemi Opeyemi David
词曲作者
歌词
Oh ah oh ah
Davex Kosoro
Shemi oh oh ah
Ololamide mi nahzikid
Kaye mashemi mashemi oh ah
Been struggling 247
Just to make mama proud
You go Dey for your hood
And your **** go Dey sly
Dem be sad when you broke
But deep down dem Dey smile
Kosoro omoolope
Jaiye loh make you shine
Grinding all night doesn't make you billionaire
Everybody get Wetin demma sacrifice
Focus on God Omo iyami e go pure
Make you grind well my **** no pressure
I've been working all night with no sleep
I've been grinding all night with no slip
So you can be working all day
Grinding all night
No reason am my ****
e go be
Kiku ma pami ma pami
Oh oh ah
Ki aye mashemi mashemi
Oh oh ah
Kiku ma pami ma pami
Oh oh ah
Ki aye mashemi mashemi
Oh oh ah
Jalolo jalolo
Lololo lololo
Go low low
Lololo lololo lololo
Jalolo jalolo
Lololo jalala
Go low low
Lololo lololo lololo
Hustle for Abidjan
Omope sare Lati bi de onikan
Ti oba tirimi ko ma sip up
Modupe lowo Allah ati Jesus
Oh God pls save us
Away from bad belle enemy of Jesus
You never chop you dey beef us
Better hustle and focus on your visions
Abi them want to form
Abi them what
Abi them want to form
And the girl no dey form
And girl no
And the girl no dey form
Osare gba kondo
Omoyen do
I meet am for ondo
And she say nahzi go
And she say go
And she say nahzi go
Kiku ma pami ma pami
Oh oh ah
Ki aye mashemi mashemi
Oh oh ah
Kiku ma pami ma pami
Oh oh ah
Ki aye mashemi mashemi
Oh oh ah
Been struggling 247
Just to make mama proud
You go Dey for your hood
And your **** go Dey sly
Dem be sad when you broke
But deep down dem Dey smile
Kosoro omoolope
Jaiye loh make you shine
Grinding all night doesn't make you billionaire
Everybody get Wetin demma sacrifice
Focus on God Omo iyami e go pure
Make you grind well my **** no pressure
I've been working all night with no sleep
I've been grinding all night with no slip
So you can be working all day
Grinding all night
No reason am my ****
e go be
Written by: Adeyemi Opeyemi David