制作

出演艺人
Moelogo
Moelogo
表演者
作曲和作词
Muhamod Animashaun
Muhamod Animashaun
作曲
Smyley Pka AbdulQudus Omobolaji Ajenifuja
Smyley Pka AbdulQudus Omobolaji Ajenifuja
作曲
制作和工程
Smyley
Smyley
制作人

歌词

I just dey live my life , I no dey stress
I no dey talk , I no dey worry o
Dem no believe but God dey work
Dem go dey rush
When it’s nice and sunny o
God don shower me blessings
E don shower me blessings
Dem no fit stress me
You no fit offend me
Living my okay
I hustle for my 2k o
Me no dey like gobé
Money for mind all day o
Hmmm
If you getty enemy
Make you show dem energy
Dance away and get ready
Haters don dey from genesis
Find your remedy
Wetin you like na medicine
Who go help you
No go stress you see
The more you look
The less you seeeeee
Zombie no dey talk
Zombie just dey walk
Eyan lè ku like anytime
Módùpè on God
Uuuu
Na you and God
If you likey no dey chop
Me i dey chill, dey Shamayan o
Módùpè on God
Living my life okay
I hustle for my 2k o
Me no dey like gobé
Money for mind all day o
Hmmm
If you getty enemy
Make you show dem energy
Dance away and get ready
Haters don dey from genesis
Find your remedy
Wetin you like na medicine
Who go help you
No go stress you see
The more you look
The less you seeeeee
Written by: Muhamod Animashaun, Smyley Pka AbdulQudus Omobolaji Ajenifuja
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...