制作
出演艺人
Global Neil ENT
表演者
Laime
表演者
作曲和作词
Donald Ofik
词曲作者
Onisolaime Bennibor
词曲作者
制作和工程
Thrill Max
制作人
Kuddi Is Dead
制作人
歌词
Bring illuminati or call bakassi
They no fit catch me
Ain’t capping
Been breaking grams since like mathematics.
You too dey lie , bros if that’s your girl why she dey romance me.
You no want smoke , better hear me well, better hear your family
Ain’t got no kpa, me no sleep o , cos man no fit rest for the wicked
Pls pass the kpo , make I kiss o, cos on the streets that be the thing wey help me reset.
Thunder strike you 10 times if you blow my cover
We’ve been working all night, these boys dey sleep for cover
Just dey travel state to state to get the cheese like corper
We dey for club , you bring babe , we came with steel and copper
We came with steel and copper
Pls try me mothafucka
I admit they chop my eye but never chop my dollar
You bring your yawa come my side , I match your face like burna
Laime and pretty on the track, they must restart and drop am
They call me mister talk and do
story no be cock & bull
Yh you trynna blow my cover,
You must be a gadamn fool
From pitakwa
all the man dem Dey don Dey scatter
Wahala
When they enter they don Dey mental
The man dem wan Dey fuck wan Dey mental
Na max way dey call me way don kill the instrumental gan
Hearts so gadamn cold
But man dem will never fold
Me I no Dey look your side
Me I just Dey press my phone
Thunder strike you 10 times if you blow my cover
We’ve been working all night, these boys dey sleep for cover
Just dey travel state to state to get the cheese like corper
We dey for club , you bring babe , we came with steel and copper
We came with steel and copper
Pls try me mothafucka
I admit they chop my eye but never chop my dollar
You bring your yawa come my side , I match your face like burna
Laime and pretty on the track, they must restart and drop am
Written by: Donald Ofik, Onisolaime Bennibor