制作

出演艺人
Shallipopi
Shallipopi
声乐
作曲和作词
Crown Uzama
Crown Uzama
词曲作者
制作和工程
ProducerX
ProducerX
制作人

歌词

[Chorus]
You dey observe level wey dey sup (Eh)
Old taker don take again (Confirm)
Day don still break again (Say)
Movement don still start again (Clear)
Monkey catch banana nor mean say e go dance for long (Nor go dey)
New cat in the building, I just dey come onboard (Eh)
I dey onboard nor mean say I nor go last for long (Wahala)
I forgot to mention that my medulla oblongata don dey tension (Wahala), say
[Bridge]
I dey onboard me sef go last for long
I forgot to mention that my medulla oblongata don dey tension
[Verse 1]
Did I mention that you keep on calling me?
Focused, nothing even dey funny me (Nor go dey)
They dey worry me (Say), can't afford me (Eh)
Now suddenly they dey act accordingly (Confirm)
Bill me now you nor go see my dp
Na she put in my D for her pee pee (Clear)
You know the drilling
You know the feelings (Eh)
Wetin man go do
Girl nor fit kill me (Voltage)
[Chorus]
You dey observe level wey dey sup (Eh)
Old taker don take again (Confirm)
Day don still brake again (Clear)
Movement don still start again
Monkey catch banana nor mean say e go dance for long (Nor go dey)
New cat in the building, I just dey come onboard (Wahala)
I dey onboard nor mean say I nor go last for long (Say, say, say)
I forgot to mention that my medulla oblongata don dey tension (Wahala), say
[Outro]
I dey onboard me sef go last for long
I forgot to mention that my medulla oblongata don dey tension, say
Written by: Crown Uzama, Oyada Agada
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...