歌词
Is okay
Say call me mayella
Money no dey bring happiness o
Me I no believe till I gb'ope na
Owo ni koko me I go get my own
What doesn't kill me make me stronger
Wetin I gain if I no buy benz
Omo ope mi will never relent
Things are hard but mari temi Shey
Na who give up na him lose guard
Wetin I gain if I no buy benz
Omo ope mi will never relent
Things are hard but ma ri temi she
Na who give up na him lose guard
The land is greener on the other side
Is the reason I am hoping and I'm still alive
Suffer no be my portion I reject am
Looking up to God praying latijeta
Ama grind ama grind till I gb'ope
Ama grind ama grind til I sh'ope o
The better days wey dey ahead
Ama get there soon I will forge ahead
Na why I'm saving for the rainy day
Coz I learnt my lesson not the easy way
One thing I remember is hardwork pays
Atleast one thing mama use to say
Mama talk say ole lobomoje
Just keep working
One day the hustle go pay
They better days wey Dey ahead
Omo mo ma de be
Money no dey bring happiness o
Me I no believe till I gb'ope na
Owo ni koko me I go get my own
What doesn't kill me make me stronger
Money no dey bring happiness o
Me I no believe till I gb'ope na
Owo ni koko me I go get my own
What doesn't kill me make me stronger
Mama Dey wey Dey expect
Papa don Dey anticipate o
Poor man no get respect
If money sup I go jubilate o
Iwaju loloko ilo
Eyin wa loloko
Iwaju loloko ilo
Eyin wa loloko ilo
Mio mo ye mio mo o
Mi o mo ye o mio mo
Mio mo ye mio mo o
Mi o mo o mi o mo
Wetin I gain if I no buy benz
Omo ope mi will never relent
Things are hard but mari temi Shey
Na who give up na him lose guard
Money know dey bring happiness o
Me inno believe till i gbope na
Owo ni koko, i go get my own
What dosent kill you make you stronger
Iwa ju lo looko ilo
Eyin lo looko ma ilo
Mi o mon ye o mi o mo
Mi o mo o mi o mon
Written by: Ajibola Oluwamayowa, Oluwamayowa Ayomide