歌词
Wetin gimme chop Me I wonder
See my head e dey turn For your bunda
Anytime you free Baby come pull my knicker
Only you girl me I want for my corner
See the way you dey do me
Ko shey so
Call my line baby osiso
Baby Come inna my room and Gongo aso
Come with steeze and composure
See the way you dey do me
Ko shey so
Call my line baby osiso
Baby Come inna my room and Gongo aso
Come with steeze and composure
Omotena knock on ma door door door
When I give am one,she dey come for more
Give it to me fast me innor dey dull
Me I feel your vibe baby carry on
Omotena Duro
Omotena knock on ma door door door
When I give am one,she dey come for more
Give it to me fast me innor dey dull
Me I feel your vibe baby carry on
Omotena duro
Yes we can be friends But we gat to kiss sometimes
Yeah
Promise not to fall in love but we banging all night
Yeah eh eh
I said let's keep it lowkey
Anytime my guys around me
Act like you don't know me
Baby open and close
I know you like louie
Pain wey get antidote
Baby open and close
I know you like louie
Pain wey get antidote
Forget your ex
I can be your next
Kno dey look me less
Just give me a yes
Omotena Duro
Omotena knock on ma door door door
When I give am one,she dey come for more
Give it to me fast me innor dey dull
Me I feel your vibe baby carry on
Omotena Duro
Omotena knock on ma door door door
When I give am one,she dey come for more
Give it to me fast me innor dey dull
Me I feel your vibe baby carry on
Wetin gimme chop
Me I wonder
See my head e dey turn
For your bunda
Anytime you free Baby
Come pull my knicker
Only you girl me
I want for my corner
Say!!! Call me mayella
It's veer the baddest producer
Written by: Oluwamayowa Ayomide