制作
出演艺人
Tripcy
表演者
WES7AR 22
伴唱
作曲和作词
Noble Zogli
作曲家
Joseph Balagun Babatunde
作曲家
Nicholas Edem Coffie
作曲家
Prince Selorm Gayome
作曲家
制作和工程
Nektunez
制作人
Yung D3mz
制作人
歌词
Men wan high
Crosh me for the base, ebi me you wan try?
3 gboza for the men, make the fire no die
Make the fire no die
One blow seven die
Chale one blow seven die
As I dey pop pop pop
Boys dey run run run run run
Everybody just dey talk talk talk
But notin dey sup sup sup sup
See
If you check am
As3m ba you yourself you go see say my seven bad, bolo Beckham
I get men for Peckham
E try am for London dem go deck am
Who are you ?
Wetin dey sup? you dey check my duece
Too much hullabaloo
Boys kasa but notin dem do
Eii
Who are you?
Bring your friends, how many are you?
Everyday we dey ball like Dede Ayew
More drinks, more girls, plenty balloon
Gongo aso fi di party
Say she wanna faaji with Alhaji
Amina tink say she be baddie
Op3 gucci ne Versace
Gongo aso fi di party
Say she wanna faaji with Alhaji
Amina tink say she be baddie
Op3 gucci ne Versace
Fuck ekelebe, nothing dey move me again
Never to fear again, before then them dey use me dey play
The situation dey sticky like ikelebe
I’m in the caravan chilling with my taliban. nah nah
Me no wan see wahala for my life, me no wan wahala
Me no wan no palava for my rice
Make i dey my corner
Kaa Fei tormo ol3 mi
Ko ona mi y3 maamli
Sipping my henny
As I dey pop pop pop
Boys dey run run run run run
Everybody just dey talk talk talk
But notin dey sup sup sup sup
See
If you check am
As3m ba you yourself you go see say my seven bad, bolo Beckham
I get men for Peckham
E try am for London dem go deck am
Who are you ?
Wetin dey sup? you dey check my duece
Too much hullabaloo
Boys kasa but notin dem do
Eii
Who are you?
Bring your friends, how many are you?
Everyday we dey ball like Dede Ayew
More drinks, more girls, plenty balloons
Gongo aso fi di party
Say she wanna faaji with Alhaji
Amina tink say she be baddie
Op3 gucci ne Versace
Gongo aso fi di party
Say she wanna faaji with Alhaji
Amina tink say she be baddie
Op3 gucci ne Versace
Written by: Joseph Balagun Babatunde, Nicholas Edem Coffie, Noble Zogli, Prince Selorm Gayome

