歌词
[Intro]
Wack-ass rappers
Broke-ass rappers
I'm finna go get my scissors
I'm finna cut all y'all ****
Wack-ass rappers
Slow-ass rappers
Broke-ass rappers
Y'all **** ain't got no manners
[Chorus]
As you see me so I swear, I no dey lack
I no dey lack, I no dey lack
All my goons for my street, dem get my back
Dem get my back, that's a fact
See my jeans get money, E no dey slack, I no dey slack
I no dey slack, never that
All these rappers wey dey talk I know they wack
I know they-
[Verse 1]
Uhh, Make I talk?
Abi make I brush?
All these girls the way they looking at me Come dey make a **** wanna blush
They cannot be like us
Nobody fresh like us (Nah)
**** wanna act so tough over here I cut off their whole dreadlocks (Pow-pow)
Back in the booth with my ABJ rapstars
And we dey blow every last card
Always on the road like LASTMA
Giddem them the smoke I kill 'em with asthma
Shey you dey see all the flex
Shey you dey see all the carats wey dey for the neck
I be like kala, I no get respect
I be double wahala like konan and krept Bet
Girl see ice turn wet (Wet)
Gave her that D then slept (Slept)
Me wey don drink all night but she still wan kiss with ma morning breath (Sheesh)
I feel like boarding jet (Yeah)
But I go burn my kanaku first
I'm on my way to your city (ODUMODUBLVCK)
Please, make sure the foreign set
[Verse 2]
Because of odumodu dem dey swear affidavit (Don)
My haters, they pray, when they see me (Girls)
Dem boku wallahi (Me)
I no dey pay for the pussy (Alhaji)
Throw away money like Qatari (Habibi)
Na wetin she start to call me
I pam kalashin (Kpo)
Magomago no dey near me, I'm not a dundee
My money na mint kawai
Zamani na hit dole
ABJ boy in a bit sotey
Obi cubana dey follow me eat (Boss)
Back to the business back to the pimping
My kala no dey point and miss (Swish)
Spin that kele for picanto flex am Odumodu squeeze my tits
Odumodu lick my clit na the same thing I suffer for my mistress click
All her friends wan nack me (What)
Chow me fuck me wanna be my candy
[Verse 3]
But I no get plan "B"
So I stay on my grind just to feed my family
And if they can't understand me
They go hear am one day, when I enter Grammy
They too dey fuck up they no dey lock up
They no fit understand my voltage
I told them boy there really I'm a problem **** I been drilling on road since 08'
Still a standard guy If you really wanna talk, we could talk no lie (Ma sun baby ji m asun de)
[Verse 4]
Get your ass up and go outside
I told 'em wait for me
I'm in the bank waiting patiently
Low-key I used to just fuck on her friends But now they just hate on me
I just sit back and let God handle that
In the building I'm throwing a hundred racks
In the section I'm fucking with you
If I pass you the blunt, then you better just pass it back
Fuck ****
[Chorus]
As you see me so I swear, I no dey lack
I no dey lack, I no dey lack
All my goons for my street, dem get my back
Dem get my back, that's a fact
See my jeans get money, e no dey slack, I no dey slack
I no dey slack
All these rappers wey dey talk I know they wack
I know they-
Written by: Panshak Zamani

