制作

出演艺人
Open Rim
Open Rim
表演者
作曲和作词
Atem Morfaw
Atem Morfaw
词曲作者
Noah Dröge
Noah Dröge
词曲作者
Christian Egermann
Christian Egermann
词曲作者

歌词

From left to right, na one big champion sound
We dey jolly, we de funny, we no de look down
Na love and unity wey dey our heart
For this beautiful life, we go play our part
I wan live long, waka see all dem sights
Weda for here, weda for de I really no care
Na for fine life, wey all we de pray
Lovely life, I go dance all day
Me I just wan dance to some A.Kidjo
We go groove from night to early morn
For this craze life, I know I go stand strong
Waka with me, come on and sing along
Oweah oweah owe
Oweah oweah owe
Oweah oweah owe
Oweah oweah owe
I wan live life, waka now for sunshine
Feel the rhythm, in the medium make e dey shine
Na for fine life, wey all we de pray
Lovely life, I go dance all day
Me I just wan dance to some A.Kidjo
We go groove from night to early morn
For this craze life, I know I go stand strong
Waka with me, come on and sing along
Oweah oweah owe
Oweah oweah owe
Oweah oweah owe
Oweah oweah owe
Oweah oweah owe
Oweah oweah owe
Written by: Atem Morfaw, Christian Egermann, Noah Dröge
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...