音乐视频

制作

作曲和作词
Olaitan Abudulahi Semiu
Olaitan Abudulahi Semiu
词曲作者

歌词

Boss What doesn't kill you make you stronger Omo oro mi ayewada For the money I go harder Go hard or go home oh While you looking for me I dey outside I Dey outside Yeah Na money dey give energy No look for us we dey outside Man no dey send nobody Me just dey look them for one side oh uh oh oh oh oh Oluwa lon gbe mi trabaye Oluwe mi koma we Awon to jeju mi ko sepe Gbogbo won ma shalaye Pressure pressure ah ahn Raise am Raise am Raise am Funwon ni pressure ah ahn Eh eh nibo Press and pressure ah ahn Raise am raise am raise am Mo funwon ni pressure ahn ahn What doesn't kill you make you stronger Omo oro mi aye wa da For the money I go harder Go hard or go home oh While you looking for me I dey outside I Dey outside If no be money matter I no dey If you dey come wa ba mi loke I no dey put hand for anything wey go drain me wey go fami lapo ya ya I call a spade a spade See me on a bigger stage Them dey wonder how I do am See them wonder how I do am ah yeah Oluwa lon gbe mi trabaye Oluwe mi koma we Awon to jeju mi ko sepe Gbogbo won ma shalaye Pressure pressure ah ahn Raise am raise am raise am Mo funwon ni pressure ah ahn What doesn't kill you make you stronger Omo oro mi ayewada For the money I go harder Go hard or go home oh While you looking for me I dey outside I dey outside What doesn't kill you make you stronger Omo oro mi ayewada For the money I go harder Go hard or go home oh While you looking for me I dey outside I dey outside SpyritMix
Writer(s): Olaitan Semiu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out