旋律性
歌曲的曲调是否清晰易记,是否遵循了明确的音乐模式。旋律性强的歌曲一般具有清晰、令人难忘的器乐或声线。
不插电
衡量一首歌曲对不插电乐器(例如钢琴、吉他、小提琴、鼓、萨克斯)而非电子或数字合成的依赖程度
Valence
通过歌曲的和声和节奏成分,传达的音乐积极性或情感基调。高情感值与幸福、兴奋和愉悦的感觉相对应,而低情感值则与悲伤、愤怒或忧郁有关。
舞蹈性
综合各种因素,包括节奏的稳定性、节奏模式和节拍重点,来确定一首歌曲是否适合跳舞。一首“适合跳舞”的歌曲可能具有稳定的节奏、重复的音乐结构和强烈的重拍。
能量
曲目的感知强度,可能受节奏、动态和音乐紧凑程度的影响。一首高能量的歌曲可能节奏欢快、乐器编配丰富,而一首低能量的歌曲则可能音乐编配简洁、节奏较慢。
BPM100
制作
出演艺人
Samidreamz
表演者
作曲和作词
Odetola Adebayo Samuel
词曲作者
歌词
Holl on me
Call on me oh nah
dreamz uhn uhn
Yeah yeah then
Samidreamz one time yeah then
During hard time i still find time to smile
For my life me want no bad vibes
Life fuck me up omo time over time
Bad boy way say my dreamz so high
Omo dem no see me
Them no feel wetin mad dey feel
Have come a long way chasing my dreams
This thing no fit decieve me yeah ahh
So try again and again
Got to raise up omo if i fail
So try again and again
Stand pa no dey look uche face no more
So try again and again
No matter wetin man dey face
So try again and again
No matter what the next man say yeah
Say me got to raise up
So many no now they tell me nice one
Am a pheonix now i am reborn
Chase dreams and i never give up hahaha
Don’t doubt the young blood things don sup
When i b homeboy omo nothing to chop
Mum never know man grinding non stop
But she do pray for me whenever she calls
So try again and again
Got to raise up omo if i fail
So try again and again
Stand pa no dey look uche face no more
So try again and again
No matter wetin man dey face
So try again and again
No matter what the next man say yeah
During hard time i still find time to smile
For my life me want no bad vibes
Say Life fuck me up omo time over time
Bad boy way say my dreamz so high
Omo dem no see me
Them no feel wetin mad dey feel
Have come a long way chasing my dreams
This thing no fit decieve me yeah ahh
Say me up for the best
Prepared for the worst
Now am back again
See me twice as tall
Me sit back and watch
Let them talk
Got to observe when i sense fake love
Chasing my dreams yes am doing my thing
Stand to my fit when nobody know me
Things don dey change no be the same story
When i start to dey hammer dem go say dem know me
So try again and again
Got to raise up omo if i fail
So try again and again
Stand pa no dey look uche face no more
So try again and again
No matter wetin man dey face
So try again and again
No matter what the next man say yeah
So balance and Check
Make u gbabe
Samidreamz one time
Say u don hear
Now your eyes don clear
brother fear
Wetin u no know brother man just fear
Je koma lobe
Wait we never call on them
Let them know i did my best
Now i don dey leave the rest
I dey leave the rest
So try again and again
Got to raise up omo if i fail
So try again and again
Stand pa no dey look uche face no more
So try again and again
No matter wetin man dey face
So try again and again
No matter what the next man say
Samidreamz oloun (Samidreamz oloun )
Samidreamz oloun One time
Another one one one
chill
Another one pam pam
Written by: Odetola Adebayo Samuel

