制作
出演艺人
Clayrocksu
表演者
Bianca Adanna Okorocha
领唱
作曲和作词
Bianca Adanna Okorocha
词曲作者
制作和工程
Qasebeatz
制作人
Cheqwas
混音工程师
Qasebeat beats
制作人
歌词
I get some good news for you
This year your business go blow
Soon all your money go long
No go dey worry your self
Help me say (Amin O)
Help me say... (Amin O!)
Amin Ashe
Amin oo, amin oo, Amin o
Help me say (Amin O)
Amin Ahse... (Amin O!)
Help me say....
Amin oo, amin oo, Amin o
You sef go carry your pikin
You'll go and come back safe
Everything will work out for your good
The sky go be your beginning
Help me say (Amin O)
Help me say... (Amin O!)
Amin Ashe
Amin oo, amin oo, Amin o
Help me say (Amin O)
Amin Ahse... (Amin O!)
Help me say....
Amin oo, amin oo, Amin o
I see the tears that you cry
No go dey worry your self
No go dey worry your self
I know the hustle go pay
Help me say (Amin O)
Help me say... (Amin O!)
Amin Ashe
Amin oo, amin oo, Amin o
Help me say (Amin O)
Amin Ahse... (Amin O!)
Help me say....
Amin oo, amin oo, Amin o
Amin ase
Written by: Bianca Adanna Okorocha

