制作
出演艺人
SLIZZY E
表演者
作曲和作词
Slizzy Ehimen Obeto
词曲作者
歌词
Uhhhhhh
Just remember say
Old taker go take again
When I pull up on a Uber
They be steady laughing
Steady mocking
Steady trolling
Them wan turn me to legbere
Steady whining
As soon as I land
Them go lock their kitchen
Kia
Now them don forget Pablo
Them don forget
How I Dey ball for Kuala Lumpur
Una don forget Constantinople
All my doings
Everything wen I do back den
Shay na me you Dey whin like this
Na me you Dey take Dey kpa
Na me you Dey take Dey shine
Old taker go take again
Na me you Dey carry play
Na me you Dey laugh for back
Na me you Dey jones like dis
Old taker go take again
Uhnnnhhh
Osoyanwhene oh
Just remember
Old taker go take again
Ohhhhhhh
Ayyyyyyyy
Just remember say
Old taker go take again
Uhhhhhh
Osoyanwhe oo
Just remember say
Old taker go take again
Ahhhhhh
Ohhhhhhh
Just remember say
Old taker go take again
Una wan forget
All my history for hood
Una wan forget
All my doings for adugbo
Una wan forget
Back den wen I Dey ball
Now Una wan con Dey play me like tete
God demmm
This year I nor go gree for anybody
I go grind on a daily
On steady
I go take am jam
Dem nor fit slow me
I go run enter you
If you try me
See
My eye don red
I wan gbana small
Make I ease myself
Samaja pass me that kpo
Make I jail up
I nor wan Dey see nobody
I wan Dey
I wan just Dey my Dey
I danger now
Make Una avoid me oh
Sir Waco
Nor Dey pick all again
Everybody don lose gard me
Cold hand go hot again
Shay na me you Dey whin like this
Na me you Dey take Dey kpa
Na me you Dey take Dey shine
Old taker go take again
Na me you Dey carry play
Na me you Dey laugh for back
Na me you Dey jones like dis
Old taker go take again
Uhnnnhhh
Osoyanwhene oh
Just remember
Old taker go take again
Ohhhhhhh
Ayyyyyyyy
Just remember say
Old taker go take again
Uhhhhhh
AaaaOsoyanwhe oo
Just remember say
Old taker go take again
Ahhhhhh
Ohhhhhhh
Just remember say
Old taker go take again
Written by: Slizzy Ehimen Obeto

