制作
出演艺人
Selebobo
表演者
作曲和作词
Udoka Chigozie Oku
作曲
Bakare Ayomide Iyanuoluwa
作曲
Chibuike Chidera Oku
作曲
制作和工程
Selebobo
制作人
歌词
Pesin don suffer
Pesin don waka
Now I don pick oh
Chop life like it's last supper
Supper
Allow me to live my life
Allow me to live my life
It's gonna be alright
Alright
YOLO ye
I'm on the road balling away my sorrow
Sorrow sorrow sorrow
Say me I no sabi road anywhere the money go I follow
Follow follow follow
Say I'm on the road balling away my sorrow
Sorrow sorrow sorrow
Chúpado ya chúpado ya anywhere the money go I follow
Follow follow follow
Where the money go I follow
Where the money go I follow
Blown boy
Ah ah
Nle aye cash lowa
So we must get this pounds and dollars
Sometimes I need space like NASA
Cause na the money dey for my mind
But towo ba de ma jaiye mi
Me I no go send nobody
Mara mo tofun padi mi
Make the money cool my body wa
Ooh Aye
I'm on the road balling away my sorrow
Sorrow sorrow sorrow
Say me I no sabi road anywhere the money go I follow
Follow follow follow
Say I'm on the road balling away my sorrow
Sorrow sorrow sorrow
Chúpado ya chúpado ya anywhere the money go I follow
Follow follow follow
Where the money go I follow
Where the money go I follow
I know you like my flow
Ehhn
Special kind of feeling
Oh Lord have mercy
Oh lord
This kind life we dey live to hustle go necessary
I came to take it all
Me I no come to have mercy
Oh yeah
I'm on the road padi mi make you wish me journey mercies
YOLO ye
I'm on the road balling away my sorrow
Sorrow sorrow sorrow
Say me I no sabi road anywhere the money go I follow
Follow follow follow
Say I'm on the road balling away my sorrow
Sorrow sorrow sorrow
Chúpado ya chúpado ya anywhere the money go I follow
Follow follow follow
Written by: Bakare Ayomide Iyanuoluwa, Chibuike Chidera Oku, Udoka Chigozie Oku

