制作

出演艺人
Bekiwereloo
Bekiwereloo
表演者
作曲和作词
Gbenegbara Beeka
Gbenegbara Beeka
词曲作者
Chidi Daniel
Chidi Daniel
词曲作者
制作和工程
Kokozbeatz
Kokozbeatz
制作人

歌词

Mekasa
Okay
Dem say make I comot body
Hmm
say your matter don cast
But I really don’t care
Cos it’s a thing of the past
cos I know that you love me
You love me
I know that you love me
You love me
And I know that you love me
You love me
I know that you love me
See
Dem call her conductor
but I enter for her bus
She be tax collector
but I get am for my purse
When I need the love and care
I dey put her on the calls
For Maitama there
She be farmer for my crops
Victor Oshimehn
I dey yanga for the clubs
When I needi head
Omo na she be my plug
She dey gimme ticky taka
With her biggie biggie baka
I dey put am for her post
I dey do am like attacker
If she be dirty I go pack her
No go play her like Saka
Na her headpan I dey scata
Cos I pet her like a tata
Turn down millions
You dey run for my sake
E be like na my birthday
You dey bake am for cake
Dem say make I comot body
Hmm
say your matter don cast
But I really don’t care
Cos it’s a thing of the past
And I know that you love me
You love me
I know that you love me
You love me
And I know that you love me
You love me
I know that you love me
uh uuh
Okay tell me why I no go love you
When e rough you go dey for me
(baby)
Tell me why I no go need you
When am down you dey stand for me
(baby)
When ever I dey look into your eyes
E dey be me like paradise
Make dem talk anything wey dem like
Na only you wey I want by my side
Cast or Not
Aisha dey
I dey head to North
Love wey pass highness
Make me muss
I go treat you like a queen
You go love am(heh)
When your thing land
For bed we go suck(way)
Imagine rain dey fall
with a slow kiss slow touch
And you dey knack am raw
With milky doughnut
baby boy Kun dey pour
She bin dey open heaven for me
when dem close their door
Chai what a love
Dem say make I comot body
Hmm
say your matter don cast
But I really don’t care
Cos it’s a thing of the past
And I know that you love me
You love me
I know that you love me
You love me
And I know that you love me
You love me
I know that you love me
Kennyfide Mix
Written by: Chidi Daniel, Gbenegbara Beeka
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...