制作

作曲和作词
Olatop Ekula
Olatop Ekula
词曲作者

歌词

Ah ah eh ah ah ah eh !!
Ah ah eh ah ah ah eh
Ah eh Ehya Ah hun hun
I'm on fire I no tire kilotunje Kara
Zeal
Hun hun hun
Bless the day o lord
Dayonmo ju owo lo
Innocent prisoners free world
Gbogbo alaboyun kiwon bi layo
I'm not too young cause I'm a king on my lane
I know them my gee won mataton
Them go stay if you no stay
them go stay if you no stay
All 365 days I pray make e no waste
Baba you fit run am for a whole life
Make transaction no fail
But for me suicide no be option
Don't be depressed mafo fun enikankan
Just dey grind Oluwa loni final says
I know I'm a sinner
Moti shey ohun toni kamase
Astegefirulah because I know karma dey
I dey find bag where the money
Na to dey drop song bipe moje gbese
Na to dey drop song bipe moya owo lapo
When is my time I say when it's my time
Make them no Sub** me inside life
When is your pay day when is your time
E go be like na only you sabi pass
Me and music we don wed
We don marry
I get melody with 99 intelligence
Won ni koloshey lojo koma korin
Him life never change oshi nkorin
Emi lonbawi yen o olohun mi
Ki omo araye mafi number mi bumi
Mama say no bother
Don't be a boxer
You and your **** e shama rora
Capital GOD go answer your prayers
Oluwami oba mimo
Shanu Ikunle abiamo
Mayami nwere osan gangan
Were dun wo kode she bi ni omo
See them call me olatop
Written by: Olatop Ekula
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...