album cover
CONSCIENCE
1
Afro-Beat
CONSCIENCE 由 5234012 Records DK 于 2024年5月26日 发行,作为专辑“My Way - EP”的一部分。
album cover
发行日期2024年5月26日
唱片公司5234012 Records DK
LanguageEnglish
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM91

音乐视频

音乐视频

制作

作曲和作词
Douye Kotingo
Douye Kotingo
词曲作者

歌词

Something about you dey burst up my speaker
And if them hate tell them say them dey gbongboro cigar
I must to find out
Wetin be that thing wey dey make me dey mad over you
I must to find out
Wetin be that thing wey dey make me dey mad over you
You no get conscience
Girl I no sure say you get conscience no
You no get conscience
Girl I no sure say you get conscience oh no
See the way you just dey play my
See the way you just dey play my
See the way you just dey play with my feelin'
See the way you just dey play with my heart
I know it's heart to believe
Cause most of these **** just wanna deceive
But you are the apple of my eye
Don't you ever leave my side
And I promise
I'm gonna show you what love is
Go to war for you no retreat no surrender
Ooh girl you dey cool down my temper
I swear you too fine, alele oh
Gotta make you mine
Cause girlie no time no time girlie no time
Like a sweet melody you dey pon rewind
Something about you dey burst up my speaker
And if them hate tell them say them dey gbongboro cigar
I must to find out
Wetin be that thing wey dey make me dey mad over you
I must to find out
Wetin be that thing wey dey make me dey mad over you
You no get conscience
Girl I no sure say you get conscience no
You no get conscience
Girl I no sure say you get conscience oh no
See the way you just dey play my
See the way you just dey play my
See the way you just dey play with my feelin'
See the way you just dey play with my heart
Written by: Douye Kotingo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...